T Sleek - Gbedu Lyrics

Lyrics Gbedu - T Sleek



Move to the left, in a wantanamera
See your back as e fine, issa porsche panamera
Otee, fun ni volume
This your thing wey you carry, shey ko heavy gan
If i try to dey touch, you nor go blame me gan
She carry Ada, carry Bisi, carry Chichi come
They want to dance dance dance, oju ti leri gan
Ki la gbewa, Ki lo n gbe bo
S′oti ta gbewa, lo ni ki e ma lo
Bend your back, my lady go low low
Playing with me is such a no no no
After the party, make we go go go
Living the life, is such a Yolo lo
Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now)
Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now)
Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now)
Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now)
Shebi you go dance to ba r'oti now
Shawty wanna dance, ko le j′ijo ku
Gbedu to sick, ko ni l'ogun
I really wanna know baby ki lo ku
Get to the vibe, s'ebi emi lo ju
Shawty wanna dance, ko le j′ijo ku
Gbedu to sick, ko ni l′ogun
I really wanna know baby ki lo ku
Get to the vibe, s'ebi emi lo ju
Baby make you rewind selecta
Make you gimme your waist, make you pack am well
This your body o ma to t′eyan meta
See your figure 8 as you back am well
See your body bad o
You be the maddest ting a pon the yard o
Make you gimme your waist, make you pack am well
See your figure 8 as you back am well
Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now)
Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now)
Shawty wanna dance to my single (So me giving dem the gbedu now)
Shawty carry back issa big load (She don dey move to the gbedu now)
Shebi you go dance to ba r'oti now
Shawty wanna dance, ko le j′ijo ku
Gbedu to sick, ko ni l'ogun
I really wanna know baby ki lo ku
Get to the vibe, s′ebi emi lo ju
Shawty wanna dance, ko le j'ijo ku
Gbedu to sick, ko ni l'ogun
I really wanna know baby ki lo ku
Get to the vibe, s′ebi emi lo ju
Say she wanna dance o ti r′oti now
Shebi you go dance to ba r'oti now
Wantanamera, you a porsche panamera
See your body as e bad, as e bad, as e bad
Issa porsche panamera



Writer(s): Akinwunmi Jabar, Larry Ortega Ako


T Sleek - WatchMe
Album WatchMe
date of release
03-09-2018




Attention! Feel free to leave feedback.