Warner - Fly Lyrics

Lyrics Fly - Warner



Warner
I dey try o
You can't stop my shine o
Baba dey my side o
I no fit to lie
Oh oh
I dey fly ah
High high to the sky ah
Blessings multiply ah
Spread my wings and fly
Hey heeey
Anything wey dem like dem talk
Anything wey dem like dem yarn
Me no dey send them (Hmmmm)
Me no dey send them (Noo)
Anything wey dem like dem talk
Anything wey dem like dem yarn
Me no dey see them (Noo)
Me no dey fear them
I dey try o
You can't stop my shine o
Baba dey my side o
I no fit to lie
Oh oh
I dey fly ah
High high to the sky ah
Blessings multiply ah
Spread my wings and fly
Hey heeey
All the talk demma talk no concern me
Everytime demma lost demma come find me
Everything wey I drop na confirm
Omotena come closer give me loving
Demma quiet when dey see me see me talking
Shoutout to my enemies kilon supping
I say badman wanna go shopping
Omotena come closer give me loving
Demma quiet when dey see me see me talking
Shoutout to my enemies kilon supping
I say badman wanna go shopping
I dey try o
You can't stop my shine o
Baba dey my side o
I no fit to lie
Oh oh
I dey fly ah
High high to the sky ah
Blessings multiply ah
Spread my wings and fly
Hey heeey
I dey try o
Baba dey my side o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Oh oh yeah
Hey hey hey
Warner
I dey fly ah
I dey fly ah
Multiply ah
Oooh
Multiply
Hey



Writer(s): Alan Albert Shacklock, Craig Anthony Bullock, Matthew Murphy Karges, William Maragh, Rodney Sheppard, Charles Stanton Frazier, Mark S. Mcgrath


Warner - Fly
Album Fly
date of release
01-11-2021

1 Fly




Attention! Feel free to leave feedback.