Warner - MY SONG Lyrics

Lyrics MY SONG - Warner



Oh yeah
Warner
Warrrnnee
As I dey waka dey go
Wetin I dey find, i dey find the doe
Huzzle from night till the morning o
Huzzle from morning till the night o
As I dey waka dey go
Wetin I dey find, i dey find owo
I dey kill the beat I dey kill the show
Anything you want I provide o
Free me make I sing my song
All the talk say e don dey long
All my guys dem dey para gan
We just want to have some fun
Free me make I sing my song
All the talk say e don dey long
All my guys dem dey para gan
We just want to have some fun
Enu o'shey(ge ge)
Owo lo le shey
Everyday is a holiday
Everyday is a happy day
Totin tototon
Eko lowa ma lo sogoro
Ma lofa bi odoyo
Ma lofa bi ogbono
Totin tototon
Eko lowa ma lo sogoro
Ma lofa bi odoyo
Ma lofa bi ogbono
Free me make I sing my song
All the talk say e don dey long
All my guys dem dey para gan
We just want to have some fun
Free me make I sing my song
All the talk say e don dey long
All my guys dem dey para gan
We just want to have some fun
Free me make I sing my song
All the talk say e don dey long
All my guys dem dey para gan
We just want to have some fun
All the talk say e don dey long
All my guys den dey para gan
We just want to have some fun



Writer(s): Olumuyiwa Ajofoyinbo


Warner - MY SONG
Album MY SONG
date of release
03-01-2022




Attention! Feel free to leave feedback.