Yemi Alade - Ferrari (French Version) Lyrics

Lyrics Ferrari (French Version) - Yemi Alade



oh oh ah ah
hmm oh baby ah ah
ferrari
salary ah ah ah
if you love me you go buy me ferrari
if you like me you go pay me salary
soup wey sweet na money dey cook am
if you want it you go spend to chop am
cos i love you no be mouth oh oh oh
no be mouth oh eh
love no be for mouth oh ah ah
no be mouth oh eh
i love you no be mouth oh oh oh
no be mouth oh eh
love no be for mouth oh ah ah
no be mouth oh eh
oga tia ga na kpa we t'ego
my mate they do holiday for chicago
container n'ola high excuse na normal excuse o
i don dey wait so tey wait come dey wait me oh
my front eh, my back eh
dey do you ishin gbaka
if you want to gbadun me well
mr. man you must ginger
gucci oh
fendi oh
otelu me teyin telu mufu
no dey call me sweet pie with nothing oh
if you love me you go buy me ferrari
if you like me you go pay me salary
soup wey sweet na money dey cook am
if you want it you go spend to chop am



Writer(s): yemi eberechi alade


Yemi Alade - Ferrari (French Version)
Album Ferrari (French Version)
date of release
30-01-2017




Attention! Feel free to leave feedback.