Zamorra - Better De Come Lyrics

Lyrics Better De Come - Zamorra



Pree
It′s me that they calling zamorra-ra-ra-ra-ra-ra
I remember when I started in ikorodu - yh yh
I dey work when my guys them mezobu - yh yh
Wasn't sure I was doing the right thing
Even family dey do me strong thing
But me I no dey care wetin dem dey do- yh yh
(Hook)
E never happen e no mean say it′s over
Trust in God and always call on Jehovah
Judas dey everywhere dem no dey loyal
Keep your ups and high and stand like a soldier
And raise your voice and say eh
Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come
Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come
Singing oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come
Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come o
Better dey come o, better dey come
If life dey hope dey
I hope that you're ok - yh yh
Are you living life or you're just a life - yh yh
Plenty work and no pay - oh no o
(Hook)
E never happen e no mean say it′s over
Trust in God and always call on Jehovah
Judas dey everywhere dem no dey loyal
Keep your ups and high and stand like a soldier
And raise your voice and say eh
Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come
Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come
Singing oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come
Oh oh oh oh oh oh oh oh Better dey come o pree
Better dey come o, better dey come
Even when you′re down let me hear you
Say -better dey come o better dey come
When money no dey let me hear you
Say. - better dey come o, better dey come.
WOoooooah- better dey come o, better dey come.
Pree
Zamora-ra-ra-ra ra-ra-ra yh



Writer(s): Temitope Benson


Zamorra - Better De Come
Album Better De Come
date of release
23-05-2018




Attention! Feel free to leave feedback.