prettyboydo feat. Zlatan - Police n Teef (Remix) Lyrics

Lyrics Police n Teef (Remix) - Zlatan , prettyboydo



Mercy Mercy Mercy
You chilling with the world president and Mr Fantastic
Don't be surprised if the gyal them buss it
Me no want 1 girl
Pretty take a 1, 2,3
Now they come and they tell me that they want cookie
Now their boyfriend tell me that they want shoot me
I no dey run, I no dey run
And when we come dem dey do me like Police N Teef
Say your boyfriend, do me like Police N Teef
When Olopa still dey do me like Police N Teef
A nigga wanna beat me, come dey look for me
If you want kill me, kill me make I die,
I will never follow you to that station
If you want to kill me,
Kill me make I kpai, I am never ever going to that station
Shebi na one guy pikin see another man pikin,
Nobody like stress, who no like point and kill?
Meat wey dey down there, sweet like Isi ewu
Your boyfriend no be play, me be na gan ja ko lisewu
Eni Gbabe ka na bi be
Ese to be ma li shuku, se le ma je
Person wey get red eye red eye, no too really dey care
Your girlfriend say she dey lonely, I turn my house to daycare
Officer make I yarn truth, na me dey knack her
She no tell me she get bobo when I met her
Pretty d-o see me see wahala
Ahh no be say I kidnap her
Oya oya wetin dey supp?
Na me be world president
Worst case na settlement, make dey stop the judgment
Na Landlord dey for here
Make dey stop am, make dey no dey whine me
Me no want 1 girl
Pretty take a 1, 2, 3
Now they come and they tell me that they want cookie
Now their boyfriend tell me that they want shoot me
I no dey run, I no dey run
And when we come dem dey do me like Police N Teef
Say your boyfriend, do me like Police N Teef
When Olopa still dey do me like Police N Teef
A nigga wanna beat me, come dey look for me
I off my shirt before I spit, you know I dey stubborn
I be boss, pretty no dey follow instruction
Babes come my crib just like na excursion
No go lie suffer suffer no be my portion
Say she like me, she tell me when she chop koko
You dey vex, we dey laugh you like na sam loco
If I know say na your babe I no for go near her
But she do me many things, we kiss and etcetera
They wanna fight me? Dont think that's the best option
You better know Pretty specialize in concussion
And if they strong, no go hesitate to use weapon
Where mi from? PH city better take caution
She never tell me nothing, was it my fault?
I ask she got a man but still she not talk
Wasn't me that take off her skirt
Wasn't me that take off her dress
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, simple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
Me na boyfriend main problem, issue
Give them sleepless nights, simple
Me and boyfriend get problem, issue
Give them sleepless nights, wrinkle
Me no want 1 girl
Pretty take a 1, 2,3
Now they come and they tell me that they want cookie
Now their boyfriend tell me that they want shoot me
I no dey run, I no dey run
And when we come dem dey do me like Police N Teef
Say your boyfriend, do me like Police N Teef
When Olopa still dey do me like Police N Teef
A nigga wanna beat me, come dey look for me



Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi, Donald Ofik


prettyboydo feat. Zlatan - Living In Bondage - Single
Album Living In Bondage - Single
date of release
11-06-2021




Attention! Feel free to leave feedback.