1da Banton - Way Up paroles de chanson

paroles de chanson Way Up - 1da Banton



Yeah they call me 1da banton
Say na my song be their ringtone
Yeah they see me as the realiste one
Me be no 1 in a me region
Say they never knew the boy was a time bomb
Charley m way up m way up
Say me never come down oo
Mami m way up m way up
Una never come down ooo
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Internationally known locally mama vibe machine
So me giving you anytime you want it
Bad man me ball properly
So me stepping on the scenes so me light up the place yeah yeah
Even all my flows are finer
Loving the China
Anytime me come through me call me designer
Sho
Me no wan watch new sign post
When dem come through
Me give them match up the holes like ho
Charley m way up m way up
Say me never come down oo
Mami m way up m way up
Una never come down ooo
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Must to ball the get dere I know
I don′t wanna fight nobody
I just wanna live my life
I don't wanna stress nobody
I don′t wanna cause no fight
Say my body dey ginger me oo
My body dey ginger me ooo
Say na God e dy cover me oo
Na God e dy cover me oo
Forever ama shine like a diamond
Blow like a time bomb
Give it reekyflow
Like tintintintuantuan
Pose
Original banton
When me stepping on the floor
Everybody wan run
Charley m way up m way up
Say me never come down oo
(Everybody wan run)
Mami m way up m way up
Una never come down ooo
(Everybody wan run)
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Must to ball the get dere I know
Bad man wan try stop me show
Bad man wan steal my flow
Dem wan stop me like a V I O
Dem wan spoil that ghetto boy parole
But dey never knew ama dynamite
And I strong like a granite
Loose I be tyt like aradite
They say gimme divine
What I bring divine oo
Now the boy don collect oo
Bad man wan connect oo
Them wan spoil wan forset oo
Bad man connect oo
Now the boy don collect oo
Them wan spoil my forset oo
Bad man connect oo
Charley m way up m way up
Say me never come down oo
Mami m way up m way up
Una never come down ooo
Even if dem throw me juju oo
Even if them touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Must to ball the get dere I know
Boy don collect oo
Wan connect oo
Forset oo
Badman connect oo
Don Collect oo
Boy forset oo
Charley m way up m way up m way up
Original banton yeye
Maami m way up oo
M way up oo



Writer(s): 1da Banton


1da Banton - The Banton
Album The Banton
date de sortie
14-07-2017



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.