2Baba feat. Bongos Ikwue - Searching paroles de chanson

paroles de chanson Searching - Bongos Ikwue , 2Baba



Well, I've been searching for, for true love
Gotta keep ride on searchin' 'til I find
And nothin' good comes easy, this I know
Gotta keep ride on searchin' 'til I find
Yeah, ayy
(R-R-Richy)
Ayy-ooh, ayy-ohh, ooh
Le-le, yeah
I've been searchin' for a woman
Wey go make all this nonsense to start to dey make sense
I've been searchin' all kinds of places, yeah
Stumbled many ladies, different races
And I almost gave up on love, that my heart feel tired
So many failed relationships got me sick and tired
If no be me, e go be she, but e must scatter
Now I know, now I know, now I know I found my forever (shii)
Omo, I no fit holla, I no fit shout
Dark Idoma girl, she too get mouth
All her girlfriends, dem dey use her for clout
Gentlemen, she dey turn them to tout
Aip'oklobia dudu umu'utonkon kworgba
Ebayo nunu l'lgumale ohigguwooo
Smile na die, her dance na fire
African queen, ochanya neo
Hmmm, hmm-hmm
Long, long-long time ago
I was searchin', but I found
You know, el'Ihotu tokano
Emememe ma ne o
Iyawu'ihotu, iyawu emema ne
Hmm-hmm-mm, ele, ele, ele-le-le
Omo, I no fit holla, I no fit shout
Dark Idoma girl, she too get mouth
All her girlfriends, dem dey use her for clout
Gentlemen, she dey turn them to tout
Aip'oklobia dudu umu'utonkon kworgba
Ebayo nunu l'lgumale ohigguwooo
Smile na die, her dance na fire
African queen, ochanya neo
Eme mee-mee-mee ma
Iyawu'ihotu, iyawu emema ne
Hmm-hmmm-mm
Omo, I no fit holla, I no fit shout
Dark Idoma girl, she too get mouth
All her girlfriends, dem dey use her for clout
Gentlemen, she dey turn them to tout
Aip'oklobia dudu umu'utonkon kworgba
Ebayo nunu l'lgumale ohigguwooo
Smile na die, her dance na fire
African queen, ochanya neo
Remember what the holy book said
If you seek, you will find
If you se-ek, you will fin-nd
Well, I've been searchin' for, for true love
Gotta keep ride on searchin' 'til I find
And nothin' good comes easy, this I know
Gotta keep ride on searchin' 'til I find
I've been searchin', for true love
I will keep searchin' 'til I find




2Baba feat. Bongos Ikwue - Searching (feat. Bongos Ikwue) - Single
Album Searching (feat. Bongos Ikwue) - Single
date de sortie
07-09-2021



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.