Ajebo Hustlers - Tamuno paroles de chanson

paroles de chanson Tamuno - Ajebo Hustlers



Ehhe
Oh no no no no no no no no no oh
Reminiscing on the night you gave me gently
Tightly, on the bed you gave me gently
Girl I really want to tell you cos I can see
Na angle 90 wey you give me girl I can't think no
In my mind baby girl your long oh oh
When I miss you that means you know that I'm bold, bold
Taking me slow, lo o, lo u u u u
I was searching for love unfortunately
You made your way to my head you wan dissect me
Lure me down to your heart you wan arrest me
Spite me up to the core and direct me
All I gave you was love so why you hate me
Push bad man to the floor you wan sedate me
So I walked up to the door, somebody save me
Oh no no no no no no
E ge gbu madu
Tinuke e ge gbu madu
If we marry I go do madu
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuf wetin happen
E ge gbu madu
Tinuke e be gbu madu
If we marry I go do madu
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuf wetin happen
Tolani you see ehh
You dey make me reminisce like ibile
Those days she dey tell me to fimile
If you know how e dey be eh
I was ready to enter kirikiri eh
Till I find out say na triangular compass the gbani give me eh
Ela she dey form activity but she dey chop eba
She dey tell me no be beans and if it's not ewa, she's like whatever
I'm like sera sera, she's fine oo fuwa sewa eh
E ge gbu madu
Tinuke e be gbu madu
If we marry I go do madu
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuf wetin happen
E ge gbu madu
Tinuke e ge gbu madu
If we marry I go do madu
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuf wetin happen
She dey put me for sukus
She dey use me catch cruise
Abi na Wetin she smoke cos she boos
Wey dey make am she dey snooze
On a matchy when doings dey ooze
Dem be tell me say the gbani loose
Tinuke I want to know
When your going, when your around the door
Would you pick your phone when I dey call
Girly I want to know
No dey dull me, girly give me love
No dey dull me, gimme some love
E ge gbu madu
Tinuke e be gbu madu
If we marry I go do madu
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuf wetin happen
E be gbu madu
Tinuke e ge gbu madu
If we marry I go do madu
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuf wetin happen
Ehhe
Make way bad boys coming through
Ajebo Hustlers
Gbos lifestyle




Ajebo Hustlers - Ideas in My Voice Note
Album Ideas in My Voice Note
date de sortie
24-08-2018




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.