bOn - Hot Boi paroles de chanson

paroles de chanson Hot Boi - bOn



Ye ee ye
See they call me Boyhot ye ye ye
Hot G
Every day I dey deliberate
Say na which day I go elevate
Me and my guys we go celebrate
When brothers, dem go jubilate
Low key, I dey grind low key
Praying to God that I wan make it
This success, me no wan fake it
I′m just living my life why you hating
I don't know o, I don′t know
So many places I wan go
So many faces I wan know
Shut down every places that I go
I don suffer suffer
I don tire tire eh eh
So many thing eyes don see
But life keep rolling like a tire
I don holla holla
Tonight I just wanna manyan
I just wanna manyan ah ah
I just wanna manyan yeh
Sometimes e dey worry me
Say I never buy car for mummy mi
I no get goon wey dey follow me
Man just dey like a mannequin
See, another day, another problem
With no means for man to solve them
I never knew If i could i get there
But I thank God that I'm still
I go fly, if I no die
I go ride till the top one night
But meanwhile, pass me the high
Pass me the kpom make I feel alright
I don't know o, I don′t know
So many places I wan go
So many places I wan show
Shut down every places that I go
I don go o, I don go
So many places I don go
So many faces I don′t know
Shut down every places that I go
Cos
I don suffer suffer
I don tire tire eh eh
So many thing eyes don see
But life keep rolling like a tire
I don holla holla
Tonight I just wanna manyan
I just wanna manyan ah ah
I just wanna manyan yeh



Writer(s): Daivon Pinckney


bOn - hot boi
Album hot boi
date de sortie
19-07-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.