Burna Boy - JA ARA E paroles de chanson

paroles de chanson JA ARA E - Burna Boy



Eheee Ko jupa Ko jupa
Eheee Ko juba Ko juba
Ahhhh Ko jupa Ko jupa
Eheee Ko juba Ko juba
Ahhhh Your body go rest io
Papa tell pikin io
Your body go rest io
Your body go rest io
Dem come go confess io
Your head go correct io
You nor go forget io
Shey you get the concept
Dem no dey tell person Ja ara Ja ara
You go learn your own lesson Ja ara Ja ara
Everybody keep on searching Ja ara Ja ara
For miraculous blessings Ja ara Ja ara Ja ara
You go bow for Lagos oh Ja ara
If you no know yourself you go lost oh Ja ara Ja ara
If you get money you be bros oh Ja ara Ja ara
Omo nobody holy no apostle Ja ara Ja ara
Your body go rest io (kuro nbe)
Papa tell pikin io (ehh)
Your body go rest io
Your body go rest io (ehh)
Dem come go confess io (so nu)
Your head go correct io (da nu)
You nor go forget io
Shey you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon the road
Watch out...
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to
Dem no dey tell person Ja ara Ja ara
You go learn your own lesson Ja ara Ja ara
Everybody keep on searching Ja ara Ja ara
For miraculous blessings Ja ara Ja ara Ja ara
You go bow for Lagos oh Ja ara
If you no know yourself you go lost oh Ja ara Ja ara
If you get money you be bros oh Ja ara Ja ara
Omo nobody holy no apostle Ja ara Ja ara
Your body go rest io (kuro nbe)
Papa tell pikin io (ehh)
Your body go rest io
Your body go rest io (ehh)
Dem come go confess io (so nu)
Your head go correct io (da nu)
You nor go forget io
Shey you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon the road
Watch out...
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon the road
Watch out...
Eheee Ko jupa Ko jupa
Eheee Ko juba Ko juba
Ahhhh Ko jupa Ko jupa
Eheee Ko juba Ko juba
Ahhhh Ko juba Ko juba



Writer(s): beyoncé, damini ogulu, richard isong


Burna Boy - The Lion King: The Gift
Album The Lion King: The Gift
date de sortie
19-07-2019




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.