CDQ feat. Timaya - Total paroles de chanson

paroles de chanson Total - CDQ , Timaya



It's Orbeat on the beat
Won pe e
Yeah-yeah in the building, fi le
To-to-to-to, total
Money wey I gat I no know the total
To-to-to-to, total
Say the money wey I get I know no the total
To-to-to-to, total
The money wey I have I no know total
To-to-to-to, total
To-to-to yeah
Agbawo is coming mosquito make dem clear road
Ice on my neck like say I dey sell gold (opor)
If dem dey vex that's wan kan aye
Ko kan aye lo je be
Gara tan bi Kanye (kuro nbe)
Iroko to gabode ko le re iwe bo ra
Who sabi me wen I dey drive bora
How many times ni mo ti kiri ninu kingways
Now dem de hala 'cause I'm chilling papi chulo way
Office lo san sase l'oru (oshe)
Baba God take am all the glory
Back in the days when the vision dey blurry
Everything change overnight no more story
Now CDQ dey ring worldwide
Awon mami ti mo ti ma ya won wa alright
No short time, mo ma gbe won all night
Money keep plying from night to the sunrise (opor)
To-to-to-to, total
Money wey I gat I no know total
To-to-to-to, total
Say the cheddahs wey I get I no know total e yeah
To-to-to-to, total
My money e long I no know the total yeah
To-to-to-to, total
Ko gba gigi I tell dem the total
No be agidi, to make am for this life no be agidi
If you like make you ask, kogbagidi
See all my girls, all my girls dem ma kolobi
Everytime I come to my standard
Hush and Mohpa those are my boys
Africa boys with the big Royce Royce
To born for Dubai my guy no be noise
Everytime you see dem you no get choice
Everyday e dey bang for my mind
Money way I get e dey play for my heart
And e dey make me dey wantanati, tanate
And I na-na-na-na, I can't see myself oh
To-to-to-to, total
Money wey I get I no know total
To-to-to-to, total
Say the money wey I get I no know total e yeah
To-to-to-to, total
Say my money too long I no know total, e yo
To-to-to-to, total
To-to-to
Jehovah bu Eze
Shower your blessing (Olohun)
Money way go show poverty threaten (wobi)
Headache for the enemies no medicine
Dem say I do to much am still planning for the next scene (opor)
Join together Hush and Mohpa (yebo)
Link abolo pelu selfpaid
Money wey long no quantity
Woss Kalifa ba mi pe Shereef quality
Won ni mo san lori bi Oba Kogi (iro o)
Eyan Abdulfathai Ijoba alori (oshe)
E ki lo fun alote ti o la fun wa ra
Boss o pariwo actor lo se wahala
To-to-to-to, total
Money wey I gat I no know the total
To-to-to-to, total
Say the cheddahs wey I get I no know total e yo
To-to-to-to, total
My money e long I no know the-the total e yo
To-to-to-to, total
Ko gba gidi I tell them the total
No be agidi
Swaps
Swaps



Writer(s): As Timaya, Inetimi Timaya Odon T, Sodiq Abubakar Yusuf


CDQ feat. Timaya - See the Queue - EP
Album See the Queue - EP
date de sortie
18-12-2020



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.