DwillsHarmony - Gbadun You paroles de chanson

paroles de chanson Gbadun You - DwillsHarmony



Oh yeah
Emi omo D williams
No no no
You know
I be wherever the money at
Steady chilling
I be balling life oh
Ex calling say she want me back
You know willy do not
Roll like that
Man i come through with
The harmony
Naizor dey nack am so
Feel the bass
As we dey dance
We dey spray money
Roll one and Puff one
To elevate
And ive been
Checking you out mami
Your body
Calling on me
Baby would you let me
Let me see beneath
Your beautiful
Baby you"re beautiful
Baka dey meaningful
Making me to love you
Come lean pon mi shoulder
Girl you know me loyal
Love you every hour
Everyday and every night
Come lean pon mi shoulder
Girl you know me loyal
Girl come be my lover
Love you every hour
Cause deep down mi heart i
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Pull up with naz
And we got the girls
Screaming like woah
And if them say we hot
Thats a normal ting
Cause thats how we roll
Mo le soco soco
Baby mo le wo
And i fit give you everything
Wey dem gimme one night
For a show
For sure girl
Cause ive been
Checking you out mami
Your body
Calling on me
Baby would you let me
Let me see beneath
Your beautiful
Baby you"re beautiful
Baka dey meaningful
Making me to love you
Come lean pon mi shoulder
Girl you know me loyal
Love you every hour
Everyday and every night
Come lean pon mi shoulder
Girl you know me loyal
Girl come be my lover
Love you every hour
Cause deep down mi heart i
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby
Gbadun you
I dey gbadun you baby



Writer(s): David Williams


DwillsHarmony - AfroBeast
Album AfroBeast
date de sortie
26-07-2019


Charger plus...
Исполнитель DwillsHarmony, альбом Phone
2021
Исполнитель DwillsHarmony, альбом Panya
2020
Исполнитель DwillsHarmony, альбом I No Want
2019
Исполнитель DwillsHarmony, альбом God When
2019
Исполнитель DwillsHarmony, альбом My Baby
2019
tous les albums


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.