dee wayne feat. Eddie - Answer paroles de chanson

paroles de chanson Answer - Eddie



It's your boy Eddie, vibes
As you dey live your life
Count your blessings too
But as you dey alright
Mind your business too
And we go dey alright
Friends and family too, na na
Lokè lokè o
Everyday we go dey elevate too, na na
Oluwa jor
Shine on me o
As I dey grind, I dey pray say
Make you shine on me
'Cause e don tey wey man dey on a low
So make you shower your blessings
Shower your blessings on me
He no dey use me play o
As I dey pray he dey answer
I dey work, I dey pray o
Put the money for my aza
He no dey use me play o
As I dey pray he dey answer
I dey work, I dey pray o
Put the money for my aza
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
First of
Ejiro na person wey dey chase girls
Get eye problem, but still dey cut eye with he fake lens
But dem no dey tell girls before dem realise
Say life hard for man, poverty dey carry advertise
Girls sound now, na ejiro dey bust call
'Cause he BP rise the last time he took the last call
Billing
Ejiro don give he life to christ since
Better give am to christ, before he lose am to crisis
He no dey use me play o
As I dey pray he dey answer
I dey work, I dey pray o
Put the money for my aza
He no dey use me play o
As I dey pray he dey answer
I dey work, I dey pray o
Put the money for my aza
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Oh, no no, no no
Owo ti kpo kpo kpo
Kpo kpo kpo
Kpo kpo ju
Ayè mi kpo kpo kpo
Kpo kpo kpo
Kpo kpo ju
And it was like yesterday
Dem be dey use me dey play o
But when the money come my way
See the girls wan sèrè o
Oluwa jor
Shine on me o
As I dey grind, I dey pray say
Make you shine on me
'Cause e don tey wey man dey on a low
So make you shower your blessings
Shower your blessings on me
It's your boy Eddie, vibes
Come mey I come take over this year
You know as e dey be na
Give dem
It's your boy Eddie




dee wayne feat. Eddie - The Vybes
Album The Vybes
date de sortie
24-09-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.