IA - Like Dis paroles de chanson

paroles de chanson Like Dis - IA



If your God no be man
Make you raise your hand
Like did
Like did
Ah ah e
Like dis
Ah e
I indicate, Baba God has been good to me
I indicate say your sugar wey sweet for belle
I indicate ahn
Everything you do is sure
Everyday you giving me more
If your God no be man
Raise your hand like dis
Like dis
Ah ahn
Like dis
If you God no be man raise your hand like dis
Ahn ahn
All the glory oh oh father
You give me grace oh
I no fit tire
Everything I conquer
Gimme grace to prosper
Say your love dey cover
Cover cover me o
Say make you do like dis o(Choco)
Brother make you do like dis o
Make you move like dis o(chokos)
Sister make you dance like DAT o(lokos)
Like dis o
Oya dance like dis o
Make you wave like dis o
If your God no be man make you raise your hand
Like dis
Like dis
I dey gbadun your way o daddy
This your love o daddy
You give me pace o daddy
As a dey run my race o daddy o
Oo e
Suddenly suddenly
You keep on changing dem life story
Finally finally I receive the grace for my new story oo
So make you do like dis o(chokos)
Brother make you dance like dis o(lokos)
Make you move like dis o
Sister make you dance like dis o...
If your God no be man make you raise your hand like dis...
I indicate...
I indicate...
I indicate...
I indicate...
I indicate... like dis like dis ah ahn
I indicate... like dis like dis ah ah




IA - Like Dis
Album Like Dis
date de sortie
07-01-2019




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.