J Love - Elevate paroles de chanson

paroles de chanson Elevate - J Love



Ya bro those times. when still feel d vibe.
Ah ha. it's wolex-j in d building bro.
Oh. let's go!
I feel u two wey u no dey come, even for d city
Gon wey I come.
For sutown Gon wey I come
Even for back then for Gabon where I come
All dis boys Dem go press press press
Nothing go come, dey go down down
Even for my city opepe. no b pay day.
Omo to ba ri mi wa tun gbo pe
To ba ri won Gon Gon wa tun sho pe
Won ti saseh gbo pe way b say anything
Way dey do anything asegbe.
Emi Gon mo ti gbo pe, to ba ri mi no sin
Wa tun shope. no b gee!
Baba e ra Hilux baby girl
No go think say we no go Qilux
Even u self u no b Jesus
To ba ri was gon gon baby u go feel us
Un. i been with my guys
Two(2) thousand rounds no b die
Fifty seven guns I no go die
Even for my street self, seven na d time.
Omo flex urself, make u no dey doll urself
I've been seeing dis Guys with mahself
I'm hitting the coast with my may deck
All my damn friends, na for fake friends
I go pull all of una go Dem big KES
All of una self gon won dey break head
Dey feel me for street omo u go make cash
Even time way I still won dey go, even for
D street way I grow... Gabon we.
Yeah... I've seeing d guys for big times
All my my guys for my weak days
I've praying to God for my weak days
Make e bless me with OWO in d briefcase!
Owu no find pay us make u know am
See dis guy self make u know am
I won born Junior Naman Naman Naman
Even for d street, u go dey feel am
Unn.
I was born in 33s
Yeah.I burn lanitary
Ehhn I won go sanitary
Even u self baby no go look back in geff
Eh... Laughing
Alright yeah ok.
Elevating dis to ur boy, hey son listen dis voice
I've been doing dis for weak days in weak days
Long den from d back days
I've doing dis from my strong hood
A strong hood gang from my crung hood
I've giving you mah word, mak u do urself
Make u cop all.
Make u no go dey do like say u won dey rush
Ma lo fi le girigiri wa wo mo
Ko fa ra ba le ko seun unko regbe, use ur head...
Owh son, I've been thinking. I've been telling dis
From my b days.
There's a day that's it's gonna come, u will never
See me, u will on ur own.
Owh ... Yoyoyoyo dis just break my head
Hey son just give thanks to God anything u do
In dis word...
Sekri pa pa...



Writer(s): Raul H Recinos, Jeremy Cowan, William Love


J Love - Elevate - Single
Album Elevate - Single
date de sortie
14-06-2019



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.