Jaywillz - Concentrate paroles de chanson

paroles de chanson Concentrate - Jaywillz



Rollboy
Man need to concentrate
'Cause the one wey I get
I swear, it's not enough for me (never never)
This kind thing fit make a man craze oh (craze, craze, craze oh) a
Hustle from mornin' 'til night
Yet, it's not enough for me
I've been tryin' just to focus
I've been livin' on a low cost
'Cause man no get strength for the Gee plus
Carry my own like Jesus (carry your cross)
Man don been climb bus
If you get sense, no dey make noise
Did all the things that I could
I don't think I need to prove it oh
So, I just want to de-y-y my own
I no want wahala
No give me palava oh
So, I just want to de-y-y my own
I no want wahala
No give me palava oh
Yeah
Wetin man never see
Where man never go (hmm-mm)
I don go Okokomaiko
I don see many men go
Hmm
Inside life, koleyewon
Give them all, koleyowon
Life is a mathematics
Solve your own jagbajantis
I've been tryin' just to focus
I've been livin' on a low cost
'Cause man no get strength for the Gee plus
Carry my own like Jesus (carry your cross)
Man don been climb bus
If you get sense, no dey make noise
Did all the things that I could
I don't think I need to prove it oh
So, I just want to de-y-y my own
I no want wahala
No give me palava oh
So, I just want to de-y-y my own
I no want wahala
No give me palava oh
So, I just want to de-y-y my own
I no want wahala
No give me palava oh
So, I just want to de-y-y my own
I no want wahala
No give me palava oh
I just want to dey oh, ah
No dey give me stress, eh
Henny and I
Coke and Loud, I go stair



Writer(s): Chinonso Emmanuel Ome


Jaywillz - Love or the Word (EP)
Album Love or the Word (EP)
date de sortie
14-05-2021


Charger plus...
Исполнитель Jaywillz, альбом Nwayo
2020
Исполнитель Jaywillz, альбом P.U.N
2020
Исполнитель Jaywillz, альбом Seniorita
2019
Исполнитель Jaywillz, альбом Nwayo
2018
tous les albums


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.