Korede Bello - Bella paroles de chanson

paroles de chanson Bella - Korede Bello



(Bella oh, Bella)
(Pretty Isabella)
Oh, my darling
I wrote this song for you
And this your body, ooh
E dey draw me like ogbono, ayy-yeah
Ayy, Bella oh, Bella oh, Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
Fine pass Cinderella, ayy
Bella oh, Bella
Pretty Isabella
If you see my Bell
Fine pass Cinder'
(Bella, Bella, Bella)
Sempe, dem go sempe
If you see my Bella (Bella, Bella, Bella)
Sempe, dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na hin dey make me ji soro, yeah
You got to, you got to know
Na the way wey you fine
Na hin dey make me ji soro
You give me ginger, my baby
Want to kill somebody?
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger, my baby
Want to kill somebody?
You give me fever
And na you come still be my medicine
Bella oh, Bella oh, Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
Fine pass Cinderella, ayy
Bella oh, Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
(Bella) fine pass Cinder'
(Bella oh, Bella)
(Pretty Isabella)
(If you see my Bella)
Bella fine pass Cinderella (fine pass Cinderella)
(Bella oh, Bella)
(Pretty Isabella)
(If you see my Bella)
Bella fine pass Cinderella (fine pass Cinderella)
(Bella oh, Bella)
(Pretty Isabella)
Sempe, dem go sempe (if you see my Bella)
If you see my Bella (fine pass Cinderella)
(Bella oh, Bella)
(Pretty Isabella)
Sempe, dem go sempe (if you see my Bella)
(Fine pass Cinderella)
(Ozedikus Nwanne)



Writer(s): Osazee Festus Igbinoba, Bello Korede Kareem


Korede Bello - Bella - Single
Album Bella - Single
date de sortie
08-07-2022

1 Bella




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.