Lc Beatz - Follow Follow paroles de chanson

paroles de chanson Follow Follow - Lc Beatz



I go Follow Follow
Me I go Follow Follow
Anywhere hin belle face I go Follow Follow
Shey you go Follow Follow
Oya Follow Follow
Baba Loke don dey lead
Oya Follow Follow
I dey Follow Follow
Me I go Follow Follow
Anywhere hin belle face I go Follow Follow
Shey you go Follow Follow
Oya Follow Follow
Baba Loke don dey lead Oya Follow
Make we just dey pack make we Follow
Na d only way make we Follow
Oti so mi di omo
Mo ti Follow
Ki lo wan se O de Follow
Follow Follow Follow ...
(Oya Follow the ladder)
Oya Follow am dey go He no b Jambite
He sabi all Hin way He no dey capside
If you sabi pesin I dey talk Ok! that's nice
If not oya tete wa lo baptize
Boogie Boogie Oya where your dancing shoe
Groovy Groovy Oya danceto Hin gbedu
No dey mind ti won ba pe e li alaseju
Oya je ki ina yen tan, fi won le ki won ma leju
Sing Along like you dey Pentecostal
Baba Loke na the Boss no be Coaster
Oya make we just dey paste all Hin poster
Oya make jux dey Popo the Konga
I dey Follow Follow
Me I go Follow Follow
Anywhere hin belle face I go Follow Follow
Shey you go Follow Follow
Oya Follow Follow
Baba Loke don dey lead Oya Follow Follow
I go Follow Follow
Make we just dey pack make we Follow
Na d only way make we Follow
Oti so mi di omo
Mo ti Follow
Ki lo wan se O de Follow
Follow Follow Follow ...
Oya Follow mae the right turn go
Ti won ban tan e, ma lo tan candle
Ohun nikan ni ona ati iye
To ma dun
Titi lai...
Oya Follow mae the right turn go
Ti won ban tan e, ma lo tan candle
Ohun nikan ni ona ati iye
To ma dun
Titi lai...
To ba ti sope oti ya, kin gba ibi gan
(Gba ibi gan)
Even if na from Naija de Abidjan
(Abidjan)
I no go do like sae me I sabi gan
(Sabi gan)
To ba ti se Adura, make we se Amin gan
(Se Amin gan)



Writer(s): oluwaseyi john ajala


Lc Beatz - Follow Follow
Album Follow Follow
date de sortie
30-03-2018




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.