MI Abaga - My Head My Belle paroles de chanson

paroles de chanson My Head My Belle - MI Abaga



My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
Mommy don′t cry
I'ma go make sure say we no die
I′ma go hustle and go try
Hunger hook man for neck, shey na bowtie?
Whatever it takes, me I no shy
If na heaven food dey, make we go sky
E better than make I sit down make I no try
I go even buy ticket make we both fly
Mama, yeah
E be mean say, make I turn slave Kunta Kinta
Anythin' just to make clean pay
You never see food chop since wednesday
Make I wash car, sell and I shine shoe
Shey na work, anythin', I no mind do
I go do better work, even times two
′Cause it′s not easy, It's not easy, It′s not easy
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
Charley, no vex
Anythin' for your boys make we go flex
No work make we do, so no checks
Ah, we sef wan rock Rolex
Do somethin′ for your boys, we're loyal
You be king, you be chief, you be royal
Alaye, you go scatter dem total
International star, no be local, ayy, ah
If we get work wey go bring better food make we dey chop
No be road we for stand, we for dey shop
If for say things connect like good network
If for say school fees dey, we for dey class
You sef know say Warri no dey carry last
But as things dey now we no fit chop grass
At all, at all, na hin bad pass
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
Naija people just survivin′
Okada ridin', police bribin'
Pastor preachin′, pay your tithin′
School fees payin', food providin′
Impure water, no electric
No more traffic, see the light is sexy
Students begin, the revolution
Writer everywhere, no solution
No big pothole, people dyin'
All the past politicians lyin′
University, degree pursin'
Viewers thirsty, people queuin′
Black market, petroleum duty
Arm-Robbery, there's no security
People uprisin', it′s Niger Delta
Fuel scarcity, there′s no shelter
Hey, hey, hey, hey, oga stop there
Abi you never see "Road Block" here?
Na we be the police, search and stop here
If you wan pass son, gotta drop here
You no dey see gun, abi you no well?
If you form actor, you go go cell
See behind counter no be hotel
You go do three night before you go bail
Ah, ah
But if you wan move, you sef know wetin you suppose do
Do am quick quick make I no expose you
Biyem somethin' make I hold over hold true
Heys, Seargent Collins, make he come check
Search am quick, search hin bag and hin pocket
Any exhibit wey we come get
Then alarm go blow all na trumpet, all na trumpet
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh
My belle oh, my head oh



Writer(s): Jude Abaga


MI Abaga - MI 2: The Movie
Album MI 2: The Movie
date de sortie
23-11-2010




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.