MzVee feat. Mugeez - Baddest Boss paroles de chanson

paroles de chanson Baddest Boss - Mugeez , Mz. Vee



Agya agba gba, Agya agbee
Take the level
I get blow man for my ghetto
I go make you bow make you settle
Even if you be the devil devil
Oya make I pass make e let go
If you no want trouble
Say you wanna put heft for my leg oo
Wey you wanna put blow for my net oo
Oya boss make e follow
Nobody go fi run for my set oo
If you wanna join one togo logo
I go teach you make you shoot like a rambo rock oo
meko ntɔkwa yɛn pata
Anigyei hɔa yɛn Kasa
meko ntɔkwa yɛn pata
Anigyei hɔa yɛn Kasa
Agya agba gba, Agya agbee
Girl make I tell you maybe you no no
Girl ebi holiday wey money dey
Wey you bi hotter than Asana ee
Hotter than the summer ee
So baby make you run away ee
I wanna give u plenty take away
Whenever you leave me I go be your time oo
Me I want your vitality I go chop am mango
Girl are you the one you no get nowhere to run go
Pull up on your ends you go say I no do jango
Agya agba gba, Agya agbee
Show, sho, sho
Sho, sho
See me I dey go, go
Go, go, go
Girl let them know kno
Kno, kno, kno
I dey keep it on the low, low, low
Low, low
Show, sho, sho
Sho, sho
See me I dey go go
Go, go, go
Girl them know kno
Kno, kno, kno
I dey keep it on the low, low, low
Low, low
Whine up



Writer(s): Abdul Rasheed Mugeez, Vera Hamenoo-kpedah


MzVee feat. Mugeez - inVeencible
Album inVeencible
date de sortie
11-12-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.