Oluwapizzle - Julie paroles de chanson

paroles de chanson Julie - Oluwapizzle



Julie
Come to my place, make we joly
Take you everywhere even Miami
Mami e de gba mii
Julie
Come to my place make we joly
Take you everywhere even Miami
Mami e de gba mii
Girl me I dey and I want you
And if I no do omo e be like I dun ku
I want to dey for you on a low
Dey for you on proper
Ja Shey normal
Dey with you forever
Dey with you make we dey till december
Tell me wetin I no go fii do
Tell me something wey go let you know say me I dey for you
Even if I never ever show
Even if I never ever show say me I dey with you
Mon de jaiye gan
On a big boy p emi shayo gan
Omo man on gas emi don gorgon
And if you on the lyta emi kuru gan
Julie
Come to my place make we joly
Take you everywhere even Miami
Mamii e de gba mii
Julie
Come to my place make we joly
Take you everywhere even Miami
Mami e de gba mii
Bad boy things na proper
Emi o phor tori mi o normal
Your big yansh pursue sapa
Julie sick omo mehn see o mental
I just want the girl to dey give me chance
If she con tell me rara I go feel so bad
I go feel so bad she make me feel relaxed
She give from behind she cun dey make laugh
Gbe sumo mii jai lo ile wa oh
In the club ama jaiye wa
Gbe sumo mii jai lo ile wa oh
In the room ama shey ere wa oh
Gbe sumo mii jai lo ile wa oh
In the club ama jaiye wa
Gbe sumo mii jai lo ile wa oh
In the room, ama shey ere wa oh
Julie
Come to my place make we joly
Take you everywhere even Miami
Mami e de gba mii
Julie
Come to my place make we joly
Take you everywhere even Miami
Mami e de gba mii



Writer(s): Bakre Ismail


Oluwapizzle - Julie
Album Julie
date de sortie
18-03-2022

1 Julie




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.