PEDRO feat. Magugu - Too Much paroles de chanson

paroles de chanson Too Much - Magugu , PEDRO

Uhn, yeah
Too much, too much, too much here too much
Too much, too much, here too much
Too much, too much, too much here too much
Too much, too much, here too much
No, no yawa, we go jolly
Who no like beta thing
Shake body, we go do shoki
Who no like beta thing
Shayo dey plenty, we go polly
Who no like beta thing
One frank energy, friday bring bang
Here na bigger rap thing
Here too much, too much
Too much, too much, here too much
Make we just jolly the vibe dey go
We go shayo the groove here na so
No dulling when I enter, no
See the fine girl ikebe like woah
Make I yan you, make I yan you small
079 yeah give me a call
See dem boyz I no know wetin do dem
She want a man wey dey big and tall, tall, tall
Wetin man no fit do, no be small thing go
We got the place on lock, everything rice and stew
Wetin man no fit do, no be small thing go
We got the place on lock, everything rice and stew
Rice and stew, rice and stew, everything rice and stew

Bang, here na bigger rap thing
Here too much, too much, omo the thing too much o
Here too much, too much, omo the thing too much o
Here too much, too much, omo the thing too much o
Here too much, too much, omo the thing too much o
Shaku-shaku, when I burst my move, omo the thing too much
This babe do don dey freak my mode, too much, too much here to much
Food dey plenty, holy and booze, too much, too much, here to much
Wetin you sabi google can do, too much, too much, here to much
Too much, too much, too much here too much
Too much, too much, here too much
Too much, too much, too much here too much
Too much, too much, here too much
Everything rice and stew
Everything rice and stew
Everything rice and stew
We got the place on lock, everything rice and stew

Writer(s): Magnus Oboh, Pedro Maurício

PEDRO feat. Magugu - Too Much
Album Too Much
date de sortie
07-06-2019

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.