Pascal - Follow the Light paroles de chanson

paroles de chanson Follow the Light - Pascal



It's your boy Pascal, aka Yung King.
And in my darkest moments, I seek for the light.
If You cannot find the light in the
Darkness, be the light in the darkness.
I am the light.
Lemme talk ma talk.
1.
I woke up feeling good
Hell naw I woke up feeling great.
Last year since October
I no be get place for stay.
But now I got my own place
I di pay my own rents
And landlord na ma Friend
God Is good, God is great.
I wrote di verse inside ma empty parlor
No chair no couch
No TV no stand
I no know if u di Understand.
And ma kitchen jur dey how wey e dey
No microwave, no fridge
No cooker no Gas
No stove or kerosene
No pot,
But no fear ya man di chop
I get 2 pan, 2 spoon, 2 knife, 2 cup and 2 fork
And even when tin dem rough
Mami Erru na ma plug
Mami achu na ma plug
E di ever hook me Up.
I di go for studio nakam nakam
Then I Kam back Killah for my bed
Sorry I mean my matras
I nova yet make My bed
But me na carpenter di tok
I be Don drop my advance.
So before u Wan tok
You get for drop ya advance.
Cuz me I'm Just living my life
Me I'm just living my life
Sometime I might do what is wrong
Sometimes I might do what is right
But I just keep Going and going and Going and going following light.
So follow me, follow me, follow me, follow me follow the light.
Cuz me I'm just living my life
Me I'm just living my life ye ye ye
Me I'm just living my life ye ye ye
And any how wey e Kam, na so I go takam
Me and ma mendem go shakam.
Sometimes I might do what is wrong
Sometimes I might do what is right
But I talk to God every night
Heavenly father show me The light
And if I've ever ever wronged you
If I've ever double crossed you
I'm really sorry bro I love you
It's not like I'm happy I lost you.
I dropped out of newbell
I tried to jingle like a bell
I tried to fly but I fell
I no go lie boh I fail
Big bro tried to bury me
But Deep down I know he cares
And thanks for the credits that you
Ever gave me but, imma take it from here.
Yea imma take it from here
Oh yea imma take it from here
I see the devil for ma door
Lie mendem for my face
I'm having issues with the law
Lawyer mendem for my case
I know they praying that I fall
But I cannot loose faith
You can never kill the SUN
Pikin4Sun got sauce
I took that loose as a lesson
And flipped that lesson to a blessing
Ma Reme get me for yi prayer them
Eva get me for yi prayer them
So even if they bring the dark time
Imma still let the light shine. Pikin4Sun
Please let the little light shine
Please let the little light shine
Please let the little light shine
Show me the way.
Cuz me I'm just living my life
Me I'm just living my life ye ye ye
Me I'm just living my life ye ye ye
And any how wey e Kam, na so I go takam
Me and ma mendem go shakam.
Yea
ILE in the building
Yung King in the building
237 Dans la place
Lord Pembleton
Wadup bro
I see you
What's good
What's happening
I'm Just getting warmed up
I don't think They ready for this one are they?
Ayo, add another hunid to a hunid
Let's make it two.
Yea Rullo no forget for member me.
Infact jur tap Eva one time,
Make e tap Sassy baby may yi Makam make tin dem go round.



Writer(s): Pascal Ndimofor


Pascal - Pikin 4 Sun
Album Pikin 4 Sun
date de sortie
10-08-2018



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.