Pherowshuz feat. E Sonngz - Things U Do paroles de chanson

paroles de chanson Things U Do - Pherowshuz



They calling me E-songz
The boy wey dey sing song yeah
Baby, make you roll up your waist
Say whine for the boy (dance ye)
Make you dey shake for the boy (baby ye)
Make you dey whine for the boy
Yeah!
Baby!
See I like the way she roll her waist
Oh mama!
My sexy oh mama!
Baby oh yea!
Mummy!
The things you do, I cant explain
Oh mama!
Baby o!
The way that you whine am...
Baby o!
Baby your Jupa o
Oh yeah!
I Likey your jupa o
Oh yeah
Make we dey jupa o
Oh yeah!
Rolly your baka o
I want to know
Make we dey jupa o
Oh yeah!
Con - con control
Oh yeah!
Baby jupa o
Oh yeah!
That your body
And jupa o
Oh yeah!
Her papa no like me
Him no like me
Her mama no send me
She sef been no send me
Her brothers wan fight me
Them sef, them dey find me
Plus her uncle wan mend me
Him wan give me better mending
Omoh! see wahala see me
Her entire family dey say make she free me
Like say, her - her love na prison
Be like I fit die for dis geh for no reason
Na so I Maga reach
Cut my dada e don scatter reach
The point where e be like say I don dey preach
No going back, omoh men I no dey switch
I go do everything wey I fit o
Her family no know how dis thing just dey sweet o
When you talk about love this is it o!
No loose faith baby girl this it o!
Baby!
See I like the way she roll her waist
Oh mama!
My sexy oh mama!
Baby oh yea!
Mummy!
The things you do, I can't explain
Oh mama!
Baby o!
The way that you whine am...
Baby o!!
Baby your Jupa o
Oh yeah!
I Likey your jupa o
Oh yeah
Make we dey jupa o
Oh yeah!
Rolly your baka o
I want to know
Make we dey jupa o
Oh yeah!
Con - con control
Oh yeah!
Baby jupa o
Oh yeah!
That your body
And jupa o
Oh yeah!
I remember when I lost my house
Na she dey for me, I no fit shout (oh no)
I remember when I was without
Na she feed me, na she give me mouth
I remember when she give me school fees
Truly, I no know Any other girl wey fit do the
Things wey she don do for me so
But them say I no correct
Them wan blow me like whistle
I don't deserve her?
Omoh I will have her
She na my queen
Like them born me to serve her
Baby u must chill
Cos together we don suffer
Nothing but the best for u
Is what I have to offer
No be acrimony tins
Let's focus on the matrimony tins
Together, forever
For better, however
Na how this our story go end, girlfriend
Now lets
Elevate
Money plenty, I no fit calculate
Ye yea
Say make you come my place
And your body na heavy weight
You sweet like chocolate
I love the way you whine
That your figure eight
So make you demonstrate
And its things you do
Baby!
See I like the way you roll your waist
Oh mama!
Sexy mama
I gbadun you mama
My sexy mama
Mummy!
The things you do, I can't explain
Oh mama
Baby o!
I love you mama
Baby o!
Baby!
See I like the way she roll her waist
Oh mama!
My sexy oh mama!
Baby oh yea!
Mummy!
The things you do, I cant explain
Oh mama!
Baby o!
The way that you whine am...
Baby o!
Phero' let my people go



Writer(s): David Joshua


Pherowshuz feat. E Sonngz - THA Phero
Album THA Phero
date de sortie
01-04-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.