Rezman feat. Joe El - Glory (Joro Refix) [feat. JOE EL] paroles de chanson

paroles de chanson Glory (Joro Refix) [feat. JOE EL] - Joe El , Rezman



Rezmansong
Ouuh aahnn
Abeg tell me where the money dey yeah
I go like a benz oh
I nogo like to dey friend zone na
Ah, abeg tell me where the money dey yeah
E don tey wey I dey check oh
Am about to call a friend oh ehen
Yea, person dey kpai for the matter na
People dey craze for the money oh oh
And na the money matter wey dey make a man wan kolo
Eh ehen, So make you send down your glory
Make people fit talk my story
I like to spend am like obo
Better better when ya know me
Oh hoo Ahn ahn haaa
Oh hoo Ahn ahn haaa
Oh hoo Ahn ahn haaa
Ouh, Oh hoo Ahn ahn haaa
(Abeg tell me things you don know)
(Omo the boy e don blow)
(Omo you don know yeah) Wayakaya, wayakaya
I dey check am I see that
People dey try
To brin' my destiny down
But I dey busy dey fly
It's just a matter of time
Make we dey hustle dey grind
The thin' na turn by turn
Cuz everybody go shine
I said what I mean
I mean what I mean oh, I mean
Everythin' I say exactly what I mean oh
Make we dey halla back to sender
To everybody wey dey try to block our agenda
Dem go see danger
You have to know oh oh
That I really want you to know oh oh
That you gat to free your mind
Make you no let jealousy to put you down eh
So make you send down your glory
Make people fit talk my story
I like to spend am like obo
Better better when ya know me
Oh hoo Ahn ahn haaa
Oh hoo Ahn ahn haaa
Oh hoo Ahn ahn haaa
Ouh, Oh hoo Ahn ahn haaa
(Abeg tell me things you don know)
(Omo the boy don blow)
(Omo you don know yeah)
Well you have to find your way oh
Have to find ya way
You have to find ya way oh
Uhh yeah
You have to find ya way (Have to find ya way)
Have to find ya way (Have to fine ya way)
Na only you know your way oh (Na only you know ya way oh)



Writer(s): Daniel Rezman Diribe, Joel Amadi


Rezman feat. Joe El - Glory (Joro Refix) [feat. JOE EL]
Album Glory (Joro Refix) [feat. JOE EL]
date de sortie
25-09-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.