Rezman - Story paroles de chanson

paroles de chanson Story - Rezman



Here I go
Aiyoo aiyoo
Oh oh oh oh
Everyday for a man wey dey work
No be say man dey chop
Eh at all at all na person wey strong go fit to chop
No be say she dey like to form like say she no wan succumb
But she get plans to live her life and enjoy
Na this thing wey dey worry me ooo
Deep in my soul ooo
As I dey hustle I wan make my dough ooo
Yeah yeah plenty dough oh oh
Steady steady steady on a roll roll
Make money come make we no broke
Steady steady praying for more shows
So we go fit tell satan no no
Dem try to pursue me I don go
Father save me from my enemies
Preserve me cause
Dem wan put me on the floor
Na this thing wey dey worry me ooo
Deep in my soul ooo
As I dey hustle I wan make my dough ooo
Yeah yeah plenty dough oh oh
Shey you know say some days girl when I come I'm sad
And if you no get a reply
I nogo waist your time
Na this thing wey dey worry me oh
Na this thing buried deep in my soul
And I no want make e get to me oh
If you no do make you just let me know
Na this thing wey dey worry me ooh
Deep in my soul ooh
As I dey hustle I wan make my dough ooh
Yeah yeah plenty dough oh oh



Writer(s): Daniel Diribe


Rezman - Story
Album Story
date de sortie
28-01-2022

1 Story




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.