Runtown - If E Happen For Lagos paroles de chanson

paroles de chanson If E Happen For Lagos - Runtown



It′s Mystro on the beat baby
If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing
Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am?
Omo wetin dey pa, pa, pa?
Governor talk say "na Federal"
The same reason why the rich is getting
Richer na the reason why poor man still dey japa
If e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing
Gats keep am on a low
Eyes on my money, gats keep am on the low
Gidi-gidi gada-gada no dey win fight
So we bring the fire brother me I can't shout
Shey ′cause you see me in a Bentley?
You want to friend me, just to end me
Shey na my fault say God dey bless me?
Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am?
Omo wetin dey pa, pa, pa?
Governor talk say "na Federal"
The same reason why the rich is getting
Richer na the reason why poor man still dey japa
If e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something
You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing




Runtown - If E Happen for Lagos - Single
Album If E Happen for Lagos - Single
date de sortie
24-12-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.