Terri - Bia paroles de chanson

paroles de chanson Bia - Terri



Whu ye, whu ye ye ye eee
See as you fine
Wo bo sey soran, soran
Just how I like it baby
So I'm on her, on her
Once upon a time
I no go tell you story
I go be your lover lover
I swear no be lie olomi
I want to learn your lesson
But you no gree pick my call call call
I want to be that person
Wey go show you that good good love
Baby mi rora gbese
That dirty wine dey pai pai pai
I feel the money coming
A man dey...
Bia, Bia baby biaa
Amarachuku baby bia a
You tell me say you like yoruba, i be fine thin boy
Omo yoruba ba ba
Wa, wa baby wa oo
Tinuke baby wa
You tell me say you like Yoruba and
You like the way I dey spend my mullah a
Malo gege seyin jekori mi wu
You know what I feel, say you know need to
Hold me down don't leave me
Girl no wonder you get me
Take your time, baby take your time
See what you have behind you
Look at your waist your beautiful shake
Tell me what else should I do
To show that I love you to show that I care
Girl I go dey beside you, cos it's what do i
I'm on my way keep my space, don't do shii without me baby
I want to be that person
Wey go show you that good good love
Baby mi rora gbese
That dirty wine dey pai pai pai
I feel the money coming
A man dey...
Bia, Bia baby biaa
Amarachuku baby bia a
You tell me say you like yoruba, i be fine thin boy
Omo yoruba ba ba
Wa, wa baby wa oo
Tinuke baby wa
You tell me say you like Yoruba and
You like the way I dey spend my mullah a
Malo gege seyin jekori mi wu
You know what I feel, say you know need to
Hold me down don't leave me
Girl no wonder you get me
Take your time, baby take your time
See what you have behind you
Look at your waist your beautiful shake
Tell me what else should I do
To show that I love you to show that I care




Terri - Bia
Album Bia
date de sortie
01-09-2018

1 Bia




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.