Burna Boy - African Giant текст песни

Текст песни African Giant - Burna Boy



Don′t let me down
Don't let me, don′t let me down
Don't let me, don't let me down
Don′t let me, don′t let me, don't let me down
Tell them Africa we don taya
So here comes the African Giant
Many many people don try am
But you can′t test the African Giant
Emi omo ologo (logo)
E no get person wey me no know
Making them loko (oh no)
Make you no dey do like Otokoto
Ain't nobody do it better
Better than me
Can′t nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry Grammy
Because anything wey better require planning
E don be (E don be o)
Nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go hala
Ebe lebe e gbuo
Na so dem papa go hala
Ebe lebe e gbuo
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Obodo denugo jinjin
Tell 'em Africa we don′t taya
So here comes the African Giant
Many many people don try am
But you can't test the African Giant
Emi omo ologo (logo)
E no get person wey me no know
Making them loko (oh no)
Make you no dey do like Otokoto
Don't let me down
Don′t let me, don′t let me down
Don't let me, don′t let me down
Don't let me, don′t let me, don't let me down
Don′t let me down
Don't let me, don't let me down
Don′t let me, don′t let me down
Don't let me, don′t let me, don't let me down



Авторы: DAMINI EBUNOLUWA OGULU, NNONAH BENJAMIN CHIBUIKE


Burna Boy - African Giant
Альбом African Giant
дата релиза
25-07-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.