Efe - Africana текст песни

Текст песни Africana - Efe



Somebody!
Ka ti ke mu keke
Call me girl
So kulu mu keke
Alomi girl
So kulu mu keke
Selomo body
So kulu mu keke
Africana!
My baby girl Africana
Every time wey she dey ring gbekus
Me I dey bring e banana
Africana
My baby girl Africana
Every time wey she dey ring gbekus
Me I dey bring e banana
Ka ti ke mu keke
Call me girl
So kulu mu keke
Alomi girl
So kulu mu ke
Selomo body
So kulu mu keke
Ka ti ke mu keke
Call me girl
So kulu mu keke
Alomi girl
So kulu mu ke
Selomo body
So kulu mu keke
Oh Africana (cana)
She go like wear my designer (signer)
She no go give me wahala (hala)
Love you from Naija to Ghana eh
Oh Africana (cana)
I go like buy you designer (signer)
Whether na Gucci or Prada (Prada)
We go tinini dey tana
Come give me the kiss and let me smoke it yeah
(Smoke it yeah girl)
With the way you whine girl
You provoke it yeah
Africana!
My baby girl Africana
Every time wey she dey ring gbekus
Me I dey bring e banana
Africana
My baby girl Africana
Every time wey she dey ring gbekus
Me I dey bring e banana
Ka ti ke mu keke
Call me girl
So kulu mu keke
Alomi girl
So kulu mu ke
Selomo body
So kulu mu keke
Ka ti ke mu keke
Call me girl
So kulu mu keke
Alomi girl
So kulu mu ke
Selomo body
So kulu mu keke
She give me that sweet,sweet love
Sweet, sweet love
That kin sweet sweet love
Original sweet sweet love
I love your sweet sweet love
Sweet sweet love
Sweet sweet love
Liberian sweet sweet love
Soweto sweet sweet love
Namibia sweet sweet love
Come give me the kiss and let me smoke it yeah
(Smoke it yeah girl)
With the way you whine girl
You provoke it yeah
Africana!
My baby girl Africana
Every time wey she dey ring gbekus
Me I dey bring e banana
Africana
My baby girl Africana
Every time wey she dey ring gbekus
Me I dey bring e banana
Ka ti ke mu keke
Call me girl
So kulu mu keke
Alomi girl
So kulu mu ke
Selomo body
So kulu mu keke
Africana
My baby girl Africana



Авторы: Andrew Akinsulire, Efe Ejeba


Efe - Nonstop
Альбом Nonstop
дата релиза
22-05-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.