Erigga feat. P.Fizzy - No Be Crime текст песни

Текст песни No Be Crime - Erigga feat. P.Fizzy



D kind boss wey I be no be 16 sitter
Paper boy mad man 16 spitter
Who nor no me that person brain na filter
Dem go measure sense give am #4 naira per litre
Ur girl won fuck me die
Wetin na karachika
Her backy make sense like those igbo boys chiiters
Most especially where she were her short nicker
Her yellow lap fit make ur brain read like Nepa metre
When I first meet her
Alarm won blow d bae diesel for uniben dat year
She day date one day guy but babe broke she come stroll come my canopy
Where everything soft, babe dey drive one dialopy
Na babe dey get bad belle for me, ekpa! Oreul
30 naira bullet dis erriga no well,
He be like say babe won graduate for school fast!!
I find am go hostel twice
Okpo Don run go house... bad boy!!!!!
We day gather d money like all d
Time.from my neck to my wrist dey shine
Shey she day notice dat time way she just dey wine, she just dey wine
Yeah!!
Omor no b crime
Look d way I day soft
See d way I day soft
All my men day soft
All my girls dy soft
4 niggas, 3 guns
2 inside d pigeou
1 fool inside school fill am up with 15 holes
Tired dy screench
Ebs carry d news
Na d whole cities knows
Rude niggas don't get mad... dey get money
Bitch niggas complain laff when nothing is funny
Join in and dey dope
I hear say e dy come out dis month
Wetin carry m go dere
Inside person die with month
Bros find work give us which one be advised
Blessed us with like 15 million
We nor go mind baptize full street cuz kpokpor Don too Lego men
Na here I do reach
All mallam with e kettle men
(No be crime)
We day gather d money like all d time.
For my neck to my wrist dey shine
Shey she day notice that time she just dey wine, she just dey wine
Look d way I dey soft
See d way I day soft
All my men day soft
All my girls dey soft
If we die tomorrow ogbeni where we dy go
Because of reign u know pple wey don sell their soul
Carry d luminattin form enter street whalli.
Dat ur brother way de form man of God go buy
Some codine for d pain,
My eye Don too see brothers dey kill brother all because of pussy
Anybody touch my family.he don be for am
I no fit die for my brother but I go kill for am
Na ak47 we day spray nor be perfume
Run enter ceiling
Hide ur mama fr d next room
How long u feel say dis industry go go restrain me
Born with d silver spoon na those nut na obtained me
I'm getting money like who robbed kolo
Worry men like say day contact strong gono. .
No press me die
I get that bread way pass aboki way dey press mishile
(No be crime.)



Авторы: erigga


Erigga feat. P.Fizzy - Okorowanta
Альбом Okorowanta
дата релиза
01-05-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.