Frank Edwards - Hail Am текст песни

Текст песни Hail Am - Frank Edwards



Make you hail am, hail am ehh
Baba God you never fail
Make you carry dey go
Who be the one wey dey change my life
Who be the one wey dey make me fine
Who be the one wey dey bless me
God na you
Me I no go suffer lie lie
Me I no dey beg for bread
Who dey make things happen
God na you
He tell me say he no go let me cry
He tell me say he no go let me suffer
You are the lover of my soul
Na only you I go serve titi layi layi
Na only you I go sing my praise
Baba God you never fail, Carry dey go
Make you hail am, hail am eh
Baba God you never fail
Make you carry dey go
Carry dey go oo(onyeoma eh)
Carry dey go oo(make you carry dey go oo)
Carry dey go oo(oyedima)
Carry dey go oo(aladeogo oo)
Aladeogo oo
My life is so complete
Lie lie me I no dey complain
Who dey make things happen
God na you
You no dey fail, you no dey lie
My life your dwelling place
Anything wey you want make you carry me do
You tell me sey u no go let me cry
You tell me sey u no go let me suffer
You are the lover of my soul
Na only you I go serve titi layi layi
Na to you I go sing my praise
Baba God you never fail
Carry dey go
(Back to hail am)
(Back to carry dey go)
END.



Авторы: frank edwards


Frank Edwards - Frank Edwards Compilations, Pt. 2
Альбом Frank Edwards Compilations, Pt. 2
дата релиза
25-07-2016




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.