Freke Umoh - Better Dey Follow Me текст песни

Текст песни Better Dey Follow Me - Freke Umoh



Freke na my name
E dey follow me oh
E dey follow me eh
Everybody put your hands in the air and let me hear you say...
My papa eh for heaven
Jesus dey here inside me
Holy Spirit dey guide me
Better don dey follow me o
E dey follow me o
How better better no go follow me o
When i be child of God eh
How level no go change o o
When i be son of God eh
How pepper no go rest oo
When i be chosen one
Better don dey follow me o eh
Everywhere i enter things are working in my favour
Anywhere dem gather they are tripping for my flavour
The Lord has settled me from every kind of flavour
Everybody put your hands in the air and let me hear you say...
My papa eh for heaven
Jesus dey here inside me
Holy Spirit dey guide me
Better don dey follow me o
E dey follow me o
Anionting dey follow me eh
Favour dey follow me o
Breakthrough dey follow me o
Life wey we dey live so o
E dey inside him hand o
As i just dey gbedu dey go
E follow for him plan o
I no dey fear tomorrow o
My God e no b man
Better don dey follow me o eh
No weapon fashion against me shall ever prosper
The angel of the Lord surrounds me with the fire
Goodness and Mercy na my sister and my brother
You believe a word i say then lift your hands and say
My papa eh for heaven
Jesus dey here inside me
Holy Spirit dey guide me
Better don dey follow me o
E dey follow me o
No matter what may matter in this world
The Lion of Judah will prevail
I shall be the head and not the tail
Oya mention you own o
Talk what the Lord has done in your life right now say eh
Goodness and mercy
Longlife, prosperity
Success and victory dey follow me o
Newlife and money
Joy in my family
Breakthrough anointing dey follow me o
Oya mention your own o
Mention your own o
E say e say e say e say e say
I blow i blow i dey shine eh
Everybody come hear my tori eh
I want make una make up una mind eh
Make everybody follow me to church eh
Favour na my head and victory in my hand
And sits on my feet o left right and centre
Chai chai
Jesus is the answer
Na baba God do am for me eh
Everybody put your hands in the air and let me hear you say...
My papa eh for heaven
Jesus dey here inside me
Holy Spirit dey guide me
Better don dey follow me o
Anointing dey follow me o
Favour dey follow me o
Breakthrough dey follow me eh
Anointing dey follow me o
Favour dey follow me o
Breakthrough dey follow me o
Salvation dey follow me o
My own don dey better
Better don dey follow me o



Авторы: Ndifreke Umoh


Freke Umoh - Open Heavens
Альбом Open Heavens
дата релиза
22-07-2012




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.