Omar Sterling feat. Humble Dis - One Love текст песни

Текст песни One Love - Omar Sterling feat. Humble Dis



Yeah, we dey drop flow they say we dey rap slow
This be knockout, e dey come blow
Get the fuck out, don't ever come close
Where the shocka, we dey come throw
We dey come smoke, Bob Marley one love
We dey come smoke, Bob Marley one love
We dey come smoke, Bob Marley one love
We dey come smoke, Bob Marley one love
We came for the girls and they came to just hate
Berma gossip, F you, F for the fakes
Berma jealous, curfew, home by eight
Berma homie, mummy pays for your dates
Arab money, we dey chill with the sheiks
We no from Harlem but we make dem dey shake
Hardest bars, like we just caught a case
I'm the G in great, let me put in your place
We dey drop flow they say we dey rap slow
This be knockout, e dey come blow
Get the fuck out, don't ever come close
Where the shocka, we dey come throw
We dey come smoke, Bob Marley one love
We dey come smoke, Bob Marley one love
So me light up a spliff at the mood wey me dey inna
Sunshine make we go to the cinema
Talk wey you wan fih talk me no go lie say me fast
Dissy you are the king, they say Dis you are the boss
Refuse to be broke so me one love, cash
[?] balance, and we badder than alliance
Boutta roll in me New Balance
We dey drop flow they say we dey rap slow
This be knockout, e dey come blow
Get the fuck out, don't ever come close
Where the shocka, we dey come throw
We dey come smoke, Bob Marley one love
We dey come smoke, Bob Marley one love



Авторы: Sean Awuku Maxbornd


Omar Sterling feat. Humble Dis - Same Earth Different Worlds
Альбом Same Earth Different Worlds
дата релиза
22-06-2021



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.