Omawumi - Away текст песни

Текст песни Away - Omawumi



Hmmmm
You know this thing?
The thing na jeje oh, dey break body booth oh
This life na only one, that's all, finish
It's Omawonder baby, eh
You have a broken heart
And I know it's hurting deep inside, yeah
So many people lie
Well, I know it's really hard to try oh
No don't you look the other way
You're gonna see a brighter day
Don't let this feeling phase the way
You'll surely see a brighter day
You want house but if you kpai, (e don finish be that oh)
You want motor but if you kpai, (e don finish be that oh)
Forget your worries, my person (no go kill yourself oh)
'Cause na only one life you get (make you live your best oh)
Woah-woah, cool, cool, cool temper
Make you no dey worry
My brother everything go settle
Cool, cool, cool temper
Make you no dey worry
My sister everything go jel oh
Poverty away (away)
Jealousy away (away)
Gbe bo lum away (away)
Abeg make you stay away from me
Poverty away (away)
Jealousy away (away)
Gbe bo lum away (away)
Abeg make you stay away from me
Everyday na the same
But you can choose to live it differently
People are on your case,
Nobody dey smile, nobody friendly
After the struggle wey you struggle
Somebody fit come do the double
All things na jeje by the way
You're gonna see a brighter day
You want house but if you kpai, (e don finish be that oh)
You want motor but if you kpai, (e don finish be that oh)
Forget your worries, my person (no go kill yourself oh)
'Cause na only one life you get (make you live your best oh)
Woah-woah, cool, cool, cool temper
Make you no dey worry
My brother everything go settle
Cool, cool, cool temper
Make you no dey worry
My sister everything go jel oh
Poverty away (away)
Jealousy away (away)
Gbe bo lum away (away)
Abeg make you stay away from me
Poverty away (away)
Jealousy away (away)
Gbe bo lum away (away)
Abeg make you stay away from me
Cool, cool, cool temper
Make you no dey worry
My brother everything go settle
Cool, cool, cool temper
Make you no dey worry
My sister everything go jel oh
Poverty away (away)
Jealousy away (away)
Jealousy away (away)
Abeg make you stay away from me
Poverty away (away)
Jealousy away (away)
Gbe bo lum away (away)
Abeg make you stay away from me




Omawumi - In Her Feelings
Альбом In Her Feelings
дата релиза
14-06-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.