Rjz - For Life текст песни

Текст песни For Life - Rjz



Baby, there's some things I go do till I die
No we no dey care about what they say
(They say yeah)
Ey, ey
Wetin dey dey want from my bebe
Bebe yeah
Tell them say we taya dema dede
(Dede yeah)
Wey tin them wan know at all oh
Wona love no be them a matter oo
Because baby, There is some things
I go do till I die
Like say I go love and protect your pride
(So baby don't mind them)
Baby, there are some things I go do till i die
Like say i go dey by your side for life
Because you are my babe eei eei
You are my babe eei eei
You dey make I dey go crazy eei eei
Wanna make you my lady eei
Tell me what you want
I go do for you babe.eei
You are my babe eei
You dey make I go crazy
Wanna make you my lady
Because baby, There is some things
I go do till I die
Like say I go love and protect your pride
(So baby don't mind them)
Baby, there are some things I go do till i die
Like say i go dey by your side for life
Because you are my babe eei eei
You are my babe
You are my babe
You are my babe
Tell me what you want
I go do for you babe
This one is for you and only you
Cos dem no wan see me and you and...
Edey pain dem say dem no be you
So ebe talk dem dey talk
So forget dem babe
This one is for you and only you cos
Dem no wan see me and you and
Edey pain dem say dem no be you
So ebe talk dem dey talk
So forget dem babe
Baby, everyday you dey on my mind
You know I go dey by your side
If dem say loving you go be crime
Then make dem come take me to jail my baby...
Everyday you dey on my mind
You know I go dey by your side
If dem say loving you go be crime
Then make dem come take me to jail my baby
Honestly, we no dey care about what they say
They say eei yea eei eei
Weytin dem dey want from my babe
Babe eei yea eei eeei
Tell dem say we taya demma dede
Dede eei yea eei eei
Weytin dey wan know at all oo
Wonna love no be demma matter aah
Baby, there are some things I go do till i die
Like say I go love and protect your pride
Baby, there are some things I go do till i die
Like say i go dey by your side for life
Cos you are my babe
For life
For life
You are my babe
For Life
For Life
You are my babe
For Life
For Life
Cos you are my babe
For Life
For Life
For Life
For Life
For Life (uh, yeah, yeah, yeah)
For Life
For Life
For Life (uh, yeah, yeah, yeah)
For Life
For Life
For Life (uh, yeah, yeah, yeah)
For Life
For Life
For Life (uh, yeah, yeah, yeah)



Авторы: Joshua Essuman-mansah, Prince Queku Aboagye


Rjz - For Life - Single
Альбом For Life - Single
дата релиза
10-04-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.