Sista Afia - Slay Queen текст песни

Текст песни Slay Queen - Sista Afia



Willis beat. Sista Afia . Abe my slay queen
But I dey my one corner
Me npɛ me asɛm
I dey cut my coat to fit my trouser
Me I be my boss chick oo, and I spend my own Dollar
But if you come test me, ebi there I go show you true colour
You'll be there I go throw you bill,
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there, bra Playboy you go make I chill
You'll be there I go throw you bill
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there, bra Playboy we go chill till till
You go scream ajeiii ajeiii ajeiii ajeiii
Hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii ajeiii
Hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
You say you want me
Kyere me sika yi na me nkyere wo odo do do
Woi de3 ɛyɛ asoukokyere, me di me nsa awo ne ni sei
Why you dey cry, me ba ab3 pia wo atiko mpo si
Apuskeleke wo sika no b3sa na 3bo ho
Eii ago drain you like water
I go make you scream say ma'bɔka
Everyday you go change my wardrobe,
Shoes and bags, you go change my car
Eii I go drain you like water
I go make you scream say ma'bɔka
Everyday you go change my wardrobe,
Shoes and bags, you go change my car
I go make you scream
Ajeii ajeii ajeii ajeii
Hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii ajeiii
Hw deɛ slay queen ayɛ me aa
I be my slay queen
But I dey my one corner
Me npɛ me asɛm
Adey cut my coat to fit my trouser
Me I be my boss chick oo, and I spend my own Dollar
But if you come test me, you'll there I go show you true colour
You'll be there I go throw you bill,
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there, bra Playboy you go make I chill
You'll be there I go throw you bill
Friday night you go make I feel
But as far as money dey there, bra Playboy we go chill till till
I go make you scream
Ajeii ajeii ajeii ajeii
Hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii ajeiii
Hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
I go make you scream
Ajeii ajeii ajeii ajeii
Hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa
Ajeiii ajeiii ajeiii ajeiii
Hwɛ deɛ slay queen ayɛ me aa



Авторы: William Osafo, Francesca Duncan Williams


Sista Afia - Slay Queen
Альбом Slay Queen
дата релиза
04-04-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.