Sound Sultan - Hustle текст песни

Текст песни Hustle - Sound Sultan



B-B-Beat by Big B
Bagbe oshi
Ori arale oshi
Gbesi oshi
Toripe ari osu
Back then I go, everywhere dem see me
Dem recognized my clothe
From the last time dem see me
Right from the morning time
I hustle 'til won bere si lu agogo
Omo, I waka from Race Course reach Orile
So I go fit see bus, to ma gbemi straight dele o
O na, na, I waka, waka, waka
If to say the ground fit talk o
E go say
I hustle, hustle, hustle
See me here and see me there, I like I'm double
Omo, I hustle, hustle, hustle
Hustle until Oluwa bless my hustle
Plenty people don line up o
Employment dey fired up o
Dem say make you come sign up o
Before dem go, go round up o
Responsibility line up o
Negativity call up o
Personality and your dignity
Say na so dem go end up o
I waka from Race Course reach Orile
So I go fit see bus, to ma gbemi straight dele o
I waka, waka, waka
If to say my trouble fit talk o
E go say
I hustle, hustle, hustle
See me here and see me there, I like I'm double
Omo, I hustle, hustle, hustle
Hustle until Oluwa bless my hustle
Omu o wa ni oo
Sheybi hustle yii, wa wo bi aso gbera ni oo?
Wos, o boy white yen wo ti shey rag pelu more swag
Ehn, ole kan kan, oye ko ye eh ba yen
Shey ori, malo ole o
Shey ori ole jade ola lo fe bless ee bayi
Wa ma lo sepe o fe slow
E ma jara eeh, eh eh
Oya hustle, hustle
Race Course, inside bus
Won ri molla, ewepo
Won ri Ibadan, only label, only shirt
Wear one clothe, won ji aro
Won ri Ikeja lori motto de Oshodi
Woni Ikeja, woni Oshod
Woni Ikeja, woni Oshod
I hustle, I hustle, I hustle, I hustle
I hustle
(TY Mix)



Авторы: Fasasi Olanrewaju


Sound Sultan - 8th Wondah
Альбом 8th Wondah
дата релиза
27-03-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.