Teephlow - Ma Mind Dey текст песни

Текст песни Ma Mind Dey - Teephlow



Teephlow Ma Mind Dey
Ay3 ready aaa
Flow oooo
Ei Ei Eeeeii
I know you tell me truth thing
Sey you got a man, and you no go fit add another man
I dey try but lucy (loosing)
I was born to win but when I see your body moving then I dey lose it
The thing dey confuse me and I don't know what to do
I don't know what to do ooo yie
I dey respect your love for your boyfriend
So the wey I dey feel they mess with my conscience
But when I see your face pon the insta
When I see you chilling with your friend's pon the snapchatt
Na makoma bomu pi3n pi3n pi3n
Then the thing dey make I start they pray pray pray
I dey pray sey your boy go dey messup
I pray sey your boy go dey messup
So quick plea I go fit be the next inline
Cos I get the kinda love I can't deny
For your dm's I dey do the electric slide
If you need me I am Bieber I will be there just in time
Baby girl I wanna be the next inline
Cos I get the kinda love I can't deny
But I don't wanna seem like a desperate guy
So right now I go be your bestie but
If you go make a chew too my mind dey
B3ma mashe so bi a, ma mind dey
If you go make I see top, my mind dey
Ano go dey text you, if you guy dey
Wop3 koraa famame only on Fridays
If you like call me your side bae
Or side change, I never bore
If you get some paddies a, I beg my guys dey
Boys boys mo se lie b3n, wanna mind dey
Wo boy no s3 oy3 long a, wanna mind dey
He cheat on you we too we dey here, wanna mind dey
Shody ay3 lonely a, wanna mind dey
Mewo Netflix b3gye login, wanna mind dey
Wo boy no ontumi ntua a, wanna mind dey
Me Money box end3 m3bue so, wanna mind dey
Na s3 okas3 wo y3 trash dia, wanna mind dey
Odo y3 wu metwen wo callm
Matwa wo Hi
3yea connect me wai
Cos the kind of love I get for you I swear I can't deny
That by why your DM's I dey do the electric slide
And anytime you need me I go be your Bieber
I go be there just in time, just in time
Cos my mind dey
B3ma mashe so bi a, ma mind dey
If you go make I see top, my mind dey
Ano go dey text you, if you guy dey
Wop3 koraa famame only on Fridays
If you like call me your side bae
Or side change, I never bore
Wo wc sugar dadies bi so, my girls dey
Slay queens mose lie b3n, wanna mind dey
S3 wo betua school fees, wanna mind dey
Na wamame dan be wo spintex, wanna mind dey
Baby mep3 Range Rover, wanna mind dey
And I want a new iphone too, wanna mind dey
Me wo boy s3 wo y3 kuul di3, wanna mind dey
Na s3 won be shesh3 me so pii di3 a, wanna mind dey
Wobep3 kakra a ma moome, wanna mind dey
Na problem wo b3 biegya, wanna mind dey
Wo b3ma mashe so bi a, ma mind dey
If you go make I see top, my mind dey
Ano go dey text you, if you guy dey
Wop3 koraa famame only on Fridays
If you like call me your side bae
Or side change, I never bore I never bore
My mind dey, my dey eeee for your love I can't wait
Y3n y3 no Mondays or Fridays or Sunday
Ana wo se next week
No yawa
My mind dey



Авторы: Jacob Sampana, Justice Fritzal Abban, Kweku Baidoo, Lukeman Baidoo


Teephlow - Phlowducation 2
Альбом Phlowducation 2
дата релиза
29-01-2021


Еще альбомы
Исполнитель Teephlow, альбом 2k20
2020
Исполнитель Teephlow, альбом Siklite
2020
Исполнитель Teephlow, альбом Muller
2019
Исполнитель Teephlow, альбом One Side
2019
Исполнитель Teephlow, альбом Yolo
2019
Исполнитель Teephlow, альбом God's Own
2019
Исполнитель Teephlow, альбом Fetu
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.