Terri - Kill Man текст песни

Текст песни Kill Man - Terri



Oh-oh-oh
Ye-ye-ye-ye (koba)
Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
The things you do
(Omo je ka nana ti de)
Na only you dey do me like you do
(Nana ti′de dede, Omo je ka nana ti de)
(Omo ma lo nana ti'de, oya make we nana ti′de)
Na only you dey do me like you do
The thing wey dey kill man
E pass wetin you see now, ah
Anyhow e be man
E go get as you feel, ah aah
Na you I dey give ah
Your vibe wey dey give life
Baby you my next life
Can't drop that good life girl
Like wah-wah-wah
And if you stay tonight
We go dey alright
I think I do you right
Like wah-wah-wah
Girl to the morning light
Swear we go dey alright
Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
The things you do (see the things you do)
Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
The things you do (omo je ka nana ti de)
Na only you dey do me like you do
Call upon me anytime wey you down, you lonely
Baby biko look my side, baby biko call on me
Yeah, call upon me
Anytime wey you down me lonely
Put the blame on me
Private trips while you dancing for me (ah-ah-ah)
Girl wetin dey my mind
If you stay tonight
I go do you right, girl
Girl wetin dey my mind
If you stay tonight
Girl we go dey for life
I pray, I pray, I pray
Say the loving that I feel today
Wey dey give me likkle vibe all day
Make e no let badman make e go away
They fit say whatever dey won say
You the one who make me gas all day
And this love no go fade away
Na only you dey do me like you do
The way you move
The things you do
Na only you dey do me like you do
(Ti gbe ti gbe, dedede)
The way you move
The things you do (omo je ka nana ti de)
Na only you dey do me like you do
Baby say the love the wey I get for you na die, yeah
Uh-uh-uh
(It's Blaise on the beat baby)



Авторы: Marcel Akunwata, Terry Daniel Akewe


Terri - Afro Series
Альбом Afro Series
дата релиза
30-04-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.