Tim Godfrey - Agidigba текст песни

Текст песни Agidigba - Tim Godfrey



This one na my heritage
Dis one na my culture
I go follow You, follow follow You eh
Onye dika gi, onye dika chukwu eh Omalicha,
Hail am, praise am, Igwe...
Sammie dey say wellu wellu
Kefee say Kokoroko
Buchi dey say mma mma
Asu Ekiye yekilemo Ai, chai,
How I wan take explain
How I wan yarn Wetin I wan talk again
That na why I dey try to dey want to dey
Call: Otua ka Chineke anyi di eh
Resp: Agidigba eh eh eh Agidigba eh
Ngalaba meh, lekwa ikperem n'ala
Olisa bi n'eligwe Ogodo ya na akpu n'ala
Iwo l'Oba to ga Ikar'aka,
Imaramma Aribiti, arabata, orimiri atata
Jehovah na u wey dey strike like a thunder
Na You wey dey cut asunder
Na You wey dey hot like fire My provider, e no dey tire eh If my body na so so mouth
E no go do to praise u
Dat na why I dey try to dey want to dey say
(REPEAT)
I never see this kind of God before
He's bigger than the biggest
Stronger than the strongest
E dey bless me more Papa God abegi You too much eh
Ngalaba meh U too much eh eh(4 times)
Dat na why we dey sing we dey say Nga, nga, ngalaba meh (3 times)
(REPEAT TILL FADE)



Авторы: Timothy Godfrey, Emmanuel Samuel Giveson


Tim Godfrey - Sound Check
Альбом Sound Check
дата релиза
26-07-2011




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.