Tolani - No Yawa текст песни

Текст песни No Yawa - Tolani



Intro
*Trumpet playing*
(Forget what the girl dem say, aswear down dem just dey jealous you
And when Dem dey talk for your back
Make you no send dem just be gbegborun)
No Yawa
All the girls say you too fire
All the boys say you too Waya o
Baby girl Say no yawa!
No Yawa
All the boys say you too fire
All the girls say you too Waya o
Baby girl Say no yawa
Baby give me love jeje, baby give me love jeje Oh baby
(Ay! She be domitila)
*Trumpet playing*
This e be serious, this kain girl she dangerous
(Yeah yeah)
This e be serious, You no even sick but she give you drugs
(Yeah yeah)
This e be serious, wetin I want to talk? oh my God!
(Yeah yeah)
This e be serious, serious yeah!
No Yawa
All the girls say you too fire
All the boys say you too Waya o
Baby girl Say no yawa!
No Yawa
All the boys say you too fire
All the girls say you too Waya o
Baby girl Say no yawa
(Baby give me love jeje, baby give me love jeje Oh baby)
(Ay! She be domitila)
*Trumpet playing*
Outro
(Forget what the girl dem say, aswear down dem just dey jealous you
And when Dem dey talk for your back
Make you no send dem just be gbegborun)



Авторы: Oluwatobiloba Anidugbe, Daniel Otaniyen Uwa


Tolani - No Yawa
Альбом No Yawa
дата релиза
05-05-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.