prettyboydo feat. Olamide - Wetin You Smoke текст песни

Текст песни Wetin You Smoke - Olamide , prettyboydo



Baddo
Baddo
Baddo
PrettyBoy
Any man wey jump make them stand
Any man wey stand make dey fall
Respect
Chop them like high tension
Chop them like government dey chop pension
Yaay
If nothing dey for boys
No come yarn me breeze abeg
No bring yawa come my door
I get problems on my head
We just want the rabba
Bros our eyes dey red
Chop then smoke and ganja
It helps reduce the stress
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Awon le o ro yan
Akin se surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan
Ale o ro yan
Akin se surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
Yea
Mo wole mo nu monster mo fa leya
Sunday Oliseh before 99, 98
Tell me why dem dey hate
Allah ba mu sa'a I no wan debate
All these yeye boys wanna fuck with me
50 cent, dey no fit yung buck with me
What's up with me
Asking what's up with me
I'm the only one hot, there's no topping me
I got the keys to the gate of the fucking game
Prettyboydo no forget the name
We fit jump fence if they lock gate
Or I take my leg breakdown the gate
Regular
Nuh mi no regular
I talk true
Got no snakes in my circular
I get goons speed dial pon mi cellular
Back then I run jobs with my computer, computer
Nuh dey comprehend
The hunger, didn't care about the consequence
It's dangerous, this fast life dangerous
We japa 'cause olopa came for us
Me just want my gwalla
Bros my eye dey red
Always smoke my ganja
It helps me when I stress
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Awon le o ro yan
Akin se surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
Awon le o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
This one no be story story oh
Way before the country turning on it own
I did some things that weren't holy holy oh
Before you judge me, know I just dey find money money oh
Prettyboy no dey here for your ceremony oh
Light my kush then I pass it to Eni money oh
When I started, swear I no get help from anybody oh
Had to take it on the chest no time for story story oh
Check now
Tinuke and folakemi o
Before they kiss a n, tell them play inna mani mo
Thankful for the money, I give God the glory o
Still remember all the nights wen we sleep for studio
Make dem mezze, make dey mazzaya
Make dem no come here come dey falaya
If I say picker, you say papaya
Labaje jitan ama tamaya
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take, ibeshi
Awon le o ro yan
Akin e she surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan
Awon le o ro yan
Akin e she surgeon
Ani silicon
Awon le o ro yan



Авторы: Odunayo Stephen Alli, Donald Ofik, Olamide Adediji


prettyboydo feat. Olamide - Wildfire
Альбом Wildfire
дата релиза
19-06-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.