AkwaNitty - Comot Body Songtexte

Songtexte Comot Body - AkwaNitty




Hm hm hm hm hm
Hm hm hm hm
Hm hm hm hm hm
Hm hm hm hm hm
As my baby the enter
Everybody kolomenter
Baby wine in the center
Mr dj choko choko instrumental
Anyhow baby wine
Badman me no mind
Baby look into my eyes
You too fine
That's why you are nice
Wine your body body
Move your body body
Shake your body body
If you no Sabi the game
Better comot body
Wine your body body
Move your body body
Shake your body body
If you no Sabi the game
Better comot body
Wine your body in the center
Mr dj instrumental
As badman the enter
Everywhere kolomenter
Something dey your back o
I want to touch o
This your body
It fit mek a man to fight o
Baby i want to hide o
Wine your body body
Move your body body
Shake your body body
If you no Sabi the game
Better comot body
Wine your body body
Move your body body
Shake your body body
If you no Sabi the game
Better comot body
People dey
Wey no like better thing
Because
Them don't know better thing
Some of them
If them see better thing
Them fit recognize better thing
While some fit see better thing
Yet still no ko know better thing
If you see better thing
Mek you know better thing
If you touch better thing
You ko fill better thing
Come touch better thing
And fill better thing
Wine your body body
Move your body body
Shake your body body
If you no Sabi the game
Better comot body
Wine your body body
Move your body body
Shake your body body
If you no Sabi the game
Better comot body
As my baby the enter
Everybody kolomenter
Baby wine in the center
Mr dj choko choko instrumental
Anyhow baby wine
Badman me no mind
Baby look into my eyes
You too fine
That's why you are nice
Wine your body body
Move your body body
Shake your body body
If you no Sabi the game
Better comot body
Akwa



Autor(en): Nsisong John


AkwaNitty - Musical Secret Unfold
Album Musical Secret Unfold
Veröffentlichungsdatum
26-12-2021




Attention! Feel free to leave feedback.