DJ Tunez - Lambo (Live) Songtexte

Songtexte Lambo (Live) - DJ Tunez




Lambo, Lamba
All the girls for the zanga
Americana designer
Original for Bonanza
Lambo, Lamba
All the girls for the zanga
Americana designer
Original for Bonanza
Girl you too fine all that beauty na minus
Yeah, the joy wey I get for you when you whine am
Africa, America to Jamaica
So koto get dem no know where we come from
On a jet jet jet
I dey dey dey dey
I dey knack on tena
E dey click click click
On a jet jet jet
I dey dey dey dey
I dey knack on tena
E dey click click click
Lambo, Lamba
All the girls for the zanga
Americana designer
Original for Bonanza
Lambo, Lamba
All the girls for the zanga
Americana designer
Original for Bonanza
Me be the person am person am
Omo dey thing am dey thing am
Body so testing am testing am
Testing am testing am
All of me sare sweeter
They love the bobo
So no time to dey fancy the ODO
Dem no dey boy sweeter
Dem carry wowo
Everything dey no get yowo
Girl you too fine all that beauty na minus
Yeah, the joy wey I get for you when you whine am
Africa, America to Jamaica
So koto get dem no know where we come from
Lambo, Lamba
All the girls for the zanga
Americana designer
Original for Bonanza
Lambo, Lamba
All the girls for the zanga
Americana designer
Original for Bonanza



Autor(en): Kufre Okon, Daniel Kalu Onoh, Michael Babatunde Adeyinka, Thierry Lohier, Divine Precious


Attention! Feel free to leave feedback.