Songtexte All Work No Play - Dremo
Iyalaya
intro
Emi
ti
take
off,
but
them
still
dey
find
their
car
key
Lasgidi
grinding,
with
ma
papi
They
hate
the
way
that
am
winning
They
wanna
jack
me
I
kick
asses
you
rob
port
Awon
t'eyan
chappy
She
be
bad
pikin
she's
next
to
crazy,
like
Maheeda
I
dey
all
about
paper,
family,
ladies,
and
liquor
Black
attire
like
'Jiga
mhenn
Am
jiggi
ma
niggher
Watch
our
passport
photo
go
turn
into
the
bigger
picture
Yes
o
yes
o
na
so
I
see
ma
ex
o
Acting
like
we'
all
cool
She
want
dey
give
me
XO
She
say
she
want
follow
me
talk
I
say,
I
gats
to
ex
o
O
wa
n
binu,
ti
mo
ti
yo,
ti
mo
ti
n
mu
XO
Your
lady
likes
me
on
'Gram,
she
double-taps
me
On
Snapchat,
she
dey
send
me
things
wey
you
no
go
like
see
Your
lady
likes
me
dey
give
am
for
ma
backseat
Still
gat
the
niggher
asking
'bout
ah
padi
wey
be
light-skin
No
o
oh,
ohh
Tell
Alima
make
she
no
dey
dull
me
(No
dey
dull
me)
Laughing
to
the
bank;
the
money
calling
Hustle
everyday
and
night,
we'
balling
We
no
dey
crash
until
the
early
morning
I
wanna
let
you
know
oh,
oh,
oh
yeah
Say,
All
Work
and
No
Play,
makes
Jack
a
dondi
oh
It
makes
Jack
a
dondi
oh
Oh,
uh,
oh,
oh,
ohh
Who
you
be?
Who
you
be?
Ajebo
l'ori
Street?
All
ma
ladies
are
freaks
All
ma
nigghers-
legit
Getting
bitchees
the
dream,
living
neat
is
the
major
key
I
got
this
se
you
want
make
I
dey
show
you
receipts?
Where
you
dey,
when
I
dey
carry
bike?
N'igba
ti
ko
s'oko?
Oloun!
Won
o
fe
ki
n
n'owo
aganran
Bank
account
mi
ti
chop
up
Mo
ti
l'owo
I
concur
Bad
belle;
won
ma
wu
u
bi
ikun
Jide
Kosoko
Ma
game
changed
now
am
being
paid
Get
me
steady,
getting
that
guak
Mo
change
game
mo
tun
se
Mo
ja
a
gba
so
what?
Me
Ajebo
no
be
Street
king
Mo
ba
o
ja
lowo
mo
o
And
I
go
hold
you
down
Like
say
the
toilet
no
dey
clean
enough
You're
on
Your
lady
likes
me
on
'Gram,
she
double-taps
me
On
Snapchat,
she
dey
send
me
things
wey
you
no
go
like
see
Your
lady
likes
me
dey
give
am
for
ma
back
seat
Still
gat
the
niggher
asking
'bout
ah
padi
wey
be
dark-skin
No
o
oh,
ohh
Tell
Alima
make
she
no
dey
dull
me
(No
dey
dull
me)
Laughing
to
the
bank;
the
money
calling
Hustle
everyday
and
night,
we'
balling
Oh
ohh
yea
ehh
We
no
dey
crash
until
the
early
morning
I
wanna
let
you
know
oh,
oh,
oh;
yeah
Say,
All
Work
and
No
Play,
makes
Jack
a
dondi
oh
It
makes
Jack
a
dondi
oh
Oh,
uh,
oh,
oh,
ohh
All
Work
and
No
Play,
makes
Jack
a
dondi
All
Play
and
No
Work,
makes
Jack
a
dully
All
Work
and
No
Play,
makes
Jack
a
dondi
All
Play
and
No
Work,
makes
Jack
a
dully

Attention! Feel free to leave feedback.