Songtexte
Okay
settle
down,
settle
down
Settle
down
U
don
settle
down?
Okay
Coming
from
a
place
Where
doings
na
follow
come
Normally
if
we
move
Your
girl
fit
follow
come
Bread
or
no
bread
o
If
we
toast
then
it's
done
Bannies
wey
don
tell
me
no
for
this
world
May
be
four
This
is
the
live-style
Make
we
feel
alright
This
is
the
live-style
Make
we
feel
alright
U're
still
tuned
in
to
the
sound
Of
the
underground
Coming
from
the
livest
one
around
Don't
touch
the
dial
Hip
hop
in
raw
form
There's
no
denial
That
even
without
me
dropping
them
rap
bars
There
is
nothing
harder
This
is
the
live-style
Make
we
feel
alright
This
is
the
live-style
Make
we
feel
alright
Maybe
I
no
too
dey
current
But
which
difference
e
make
If
your
potential
no
big
reach
to
take
draw
dem
Music
biz
mogul
and
peng
models
To
the
point
they
start
acting
all
cool
like
they
connect
To
your
weird
ass
story
& energy
Laughing
to
your
jokes
even
dem
no
funny
As
a
old
Warri,
surely,
I
already
know
these
things
Industry
politricks
no
be
for
me
Nothing
wrong
with
politicking
but
I
no
need
am
Word
to
Alicent
with
the
type
of
'P'
I'ma
be
on
Ur
fave
might
need
to
kill
some
Pretty
strong
kinfolk
To
get
a
feat'
from
me
but
I
promise
that
it
wouldn't
change
a
thing
Unless
I
fuck
with
dem
big
time
It
don't
matter
who
they
claim
they
be
Call
that
freedom
with
big
balls
NPA
Waff
city,
na
there
dem
for
breed
us
This
is
the
live-style
Make
we
feel
alright
This
is
the
live-style
Make
we
feel
alright
U
too
dey
take
things
serious
U
too
take
life
serious
Sometimes
dey
catch
cruise
Make
u
try
dey
catch
cruise
U
too
dey
take
things
serious
U
too
take
life
serious
Sometimes
dey
catch
cruise
YOLO...
Swear
no
part
two
1 Ancestor
2 Getydown
3 No Be for Everybody
4 Live-Style
5 P'oblem!
6 Priceless (Interlude)
7 Boundless
8 Why Yu Dey Form Bad
9 Bambela 2.0
10 Handle
11 Never Forget
Attention! Feel free to leave feedback.