Songtexte




Someone told me long ago say life go better.
Still we dey under the weather
So someone tell me how far
This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.
How far.
I beg tell me how far.
wild life we here just be somehow
Why some people no fit get food when dey want
chow.
yet some people fill am jets for their compound.
Why that money no fit come around.
So when I need me sofa let me have some on
Ground.
Why children no fit go school Why are they on sound.
Why they no fit full fill their dreams like they feel like to.
And this rate of poverty lochi hiatu. (How far)
Them say oil dey wo kia lodjor.
Otali sey dem wise pass Solomon.
Them miss manage everything ok ed a wu mu.
Giant of Africa Oshewalugu.
Poor man they hustle he dey fine work



Autor(en): FOLARINDE FALANA


Falz feat. Sir Dauda, Falz & Sir Dauda - Wazup Guy: The Album
Album Wazup Guy: The Album
Veröffentlichungsdatum
30-05-2014

1   O Pari
2   Cool Parry
3   Marry Me
4   Jessica
5   Wazup Guy(Remix)
6   Wazup Guy
7   Currency
8   Toyin Tomato
9   How Far
10   High Class
11   Senator
12   Hold Something
13   Intro
14   See Me
15   Toyin Tomato(Skit)
16   Right Now
17   123
18   Oh God
19   The Advice



Attention! Feel free to leave feedback.
Wird geladen
Wird geladen