Songtexte




Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
Se I go see you tomorrow
I want to pay your money
I for like to buy the Kola
But I no go lie I'm local
And you are from diaspora
I no dey worry to be your bae
Cos if to say I get the bale
We for don do the wedding tey tey
But I no get money to do it your way
Written by mylyricroom dot com
You say guy yo too dey like worry
I love you till I die honey
You say I love you no be by money
You say I love you cos you kind to me
And even if you no buy me house
Your ambition is enough for now
Even if you no buy motor
That one no mean say I go carry dey go
Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
Se I go see you tomorrow
She say she no get the talent
She say she no meet the target
I tell her she get the asset
Wey dem no fit to see for market
No be that one you see for movie
When you dey browse internet
No be that one wey get all the figure 8
No be that one be perfect
Oya come let me see the far biology get to chemistry
Omo compose gently
O de show Intelligency
If you can rob mind
It mentally you can romance me
Ah, I will tell you, it's actually you that I fancy
Aunty
Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
Se I go see you tomorrow
Written by mylyricroom dot com
You want tall dark n handsome
I can be that one thank God
You wan be the one that will now come
I speak oyinbo from abroad
Mo ti so fun e la na
I'm not into all that jor
I'm just looking for
A regular Funke or Dolapo
You get your own wahala
I get my own for body
But I still know from my mind say
If I get you I lucky
Tell me what you are feeling for me
Na your love, e dey gimme worry
O de wa pe mi loruko
Wa mi ni irugbon
Let your love injure me
Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
I go see you tomorrow
See you tomorrow
See you tomorrow
I go see you tomorrow
Ello bae
Dakun bae
Ello




Falz - Falz Comedy Collection 2017
Album Falz Comedy Collection 2017
Veröffentlichungsdatum
13-09-2017

1   People need to stop judging me, am acshuallay a foreigner
2   Pastor Pastor 'Appy Sunday
3   Notivy me your plaize ov prevrenz
4   Know Yourseiv
5   Rezent Obsavation
6   With love from jeurope Part1
7   Spesha Kreezmaz Request
8   Someones Birthday Eez Coming
9   ALLA LU YAH SOMBOTHY
10   Am in Ikeja Mall right now am waiting your present
11   You dinnor pay money but you are doing advatt
12   Bear bear appreciation day take h'adfize and epp your laive
13   If Jessica is being lacadaisical, deez the lines for her
14   TBT So I was at restaurant a while ago and they asked me this
15   Ovishallay h'on the look out, because in dying need
16   One need toe celebrate eez mummy
17   Neymar toe collett over £500,000 on weekly basist Chiisos
18   My people in j'united state, plix start packing
19   My Dream Girl
20   Merry kreezmaz toe heveryone hout ere
21   Love somebothy h'unconditionally, toeday irrespective of Tribalistic Clatching
22   Ladies ov the night be looking so dangeroz nowadays
23   In need of azziztant, Situation Critica
24   Saashing For Hidden Talent
25   Yoruba People Be Like
26   With love from jeurope! Part2
27   When Bae sends you THAT text message
28   We are not forgetting the people who are in dire need of a home away from home
29   Toe h'all my past and fushure debtors and debtoresses, am stee waiting
30   To my Brothers turning up this weekend
31   Throwback toe my when they intaview me for work
32   Stucked in h'America h'airport Part 2
33   Stucked in h'America h'airport
34   Still looking for someone to Marry Me, I have one toe conzider but I stee need toe Haks 'oly spirit
35   Stevney eez a Karishika so I av toe dodge her
36   Daddy I wanna be a Musician, Nigerian parents be like
37   Shop Mouth United, I obsav you in the clubouze when Ooouuu by Young M.A comes on
38   Here are some of my skills, I cook very weh
39   I think I have hit the right age and I am looking for the right person to Marry Me
40   A Something Light predigament Coo deez be you
41   1 million naira ham not using eez up for grapsing
42   Who Is Karishika
43   TBT Career Goals
44   Marry Me Official Video just hit 100000 views on YouTube and it's not even a week yet
45   Marry Me Challenge
46   Broda Taju Rants
47   BBM 7Days Of Love
48   Arsenal you cannot purshaize player bet you are launshing new kit
49   Appy falantime day ElloBae plix shange it arand deez year not efrytime undies
50   I know we are fazing economic disease bet we cannot forsake awasev
51   I Can Be Serious Sometimes, I Promise
52   H'octomber fery hown, eez awa season
53   H'all of you that meez road and fand yoursev in my comment, hefacuate yourseiv
54   Flashback Friday Know your weakneizz
55   FalzTheBahdGuy x DubaiAfrika
56   Broda Taju Goes To Psychiatris
57   Eez About Toe Be Dangerouz Situashon
58   Did a 7 day total cleanse no carbs no animals, no regular food, just vegetables and organic juice
59   Chicago We at Harold Washington Cultural Centre toenight 7pm Lezz kill it
60   Cancun, MX
61   But When You Blow They Be Like
62   Ello Bae Temptation Alert
63   Nest tarjet remains Manshesta, bet hovv toe Gidi in the mean time
64   My Message to Bae
65   Somebody teh' cuppy am about toe h'enter the D-hem
66   Toasting to 100k followers on the gram
67   Goo Moreen
68   Serious Cause For Concern
69   Acapella Marry Me
70   Bae less in Zanzibar
71   Guezz Right And We Shill Toegeda
72   Eez Not A Greeting
73   Wehdone Sir
74   Ello Bae
75   Message To Bae




Attention! Feel free to leave feedback.
Wird geladen
Wird geladen